album cover
Trobul
19
Afro-Beat
Трек «Trobul» вышел в 9 сентября 2022 г. г. на альбоме «{albumName}» (лейбл «Olakitz; Distributed by X ThePlug»)Trobul - Single
album cover
АльбомTrobul - Single
Дата релиза9 сентября 2022 г.
ЛейблOlakitz; Distributed by X ThePlug
ЯзыкEnglish
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия
BPM109

Создатели

МУЗЫКА И СЛОВА
Rahman Yusuf
Rahman Yusuf
Автор песен
ПРОДЮСЕРЫ И ЗВУКОРЕЖИССЕРЫ
Xlien
Xlien
Продюсер

Слова

Izz EA EA EA EA
Olakitz Yahan yeah yeah
Baby omotena
I don dey find you for long, omotena
You stole my heart and soul, baby omotena
Owa somi deda
Stole my phone, my charger (hmmn hmmn)
Baby omotena (ahn ahn ahn)
I don dey find you for long, omotena (ahn ahn ahn)
You stole my heart and soul, baby omotena (ahn ahn ahn)
Owa somi deda (ahn ahn ahn)
Stole my phone, my charger (ahn ahn ahn)
(Hmmn hmmn)
(Hmmn hmmn)
Something strong wey bad dey your body o
Take it easy jhor, malo pami o
Killing me, killing me slow oh oh
Wanting and needing your love
Forever you dey for my mind
(And I no go fit let you go)
Wetin dey for that body
Abi na special something o
Your body drive me crazy
My papa sef don disown me oh
Wetin dey for that body
Want to kill person
Your body drive me crazy
My mama sef don disown me oh
Baby omotena
I don dey find you for long, omotena
You stole my heart and soul, baby omotena
Owa somi deda
Stole my phone, my charger (hmmn hmmn)
Baby omotena (ahn ahn ahn)
I don dey find you for long, omotena (ahn ahn ahn)
You stole my heart and soul, baby omotena (ahn ahn ahn)
Owa somi deda (ahn ahn ahn)
Stole my phone, my charger (ahn ahn ahn)
(Hmmn hmmn)
(Hmmn hmmn)
Izz EA EA EA EA
Written by: Rahman Yusuf
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...