Видео

В составе

Создатели

МУЗЫКА И СЛОВА
Eke Chukwuebuka Emmanuel
Eke Chukwuebuka Emmanuel
Автор песен

Слова

Pay attention now Yeah It's highly unlikely For me to stop being original and Be a Copy They're looking for gossip always Searching for a topic But I'm always thinking of the Prize you Should know Want couple millions on my name For a Show Places I wan dey I'm always on the Road Cos I don't wanna feel some type OF Way Anything wey fit spoil my day So baby make you roll me roll me One Jay Make I dey far far away Osinanwata buru ogaranya dis na The title dem go call me Osinanwata buru okachara dem Been dey tell me dem no like me Cos I don't wanna feel some type OF Way Anything wey fit spoil my day So baby make you roll me roll me One Jay Make I dey far far away yeah Make I dey far far away If I dey move make you move Make you dance to the right vibe Oh Shake your body my baby Let's do our thing baby girl make We vibe it's the right time Make we no send anybody Only you wey I want make we dey For the night time From the night to the morning Gon be our first to the next to the Next to the last time Cos Wetin dem do I swear dem no Try I don see things with my own eyes They're acting all smart but Dem No wise Wetin man go do dey him own Mind The storm is over We taking over Oh hallelujah Jah draw me closer Cos I don't wanna feel some type OF Way Anything wey fit spoil my day So baby make you roll me roll me One Jay Make I dey far far away Osinanwata buru ogaranya dis na The title dem go call me Osinanwata buru okachara dem Been dey tell me dem no like me Cos I don't wanna feel some type OF Way Anything wey fit spoil my day So baby make you roll me roll me One Jay Make I dey far far away yeah Make I dey far far away Cos I don't wanna feel some type OF Way Anything wey fit spoil my day So baby make you roll me roll me One Jay Make I dey far far away Osinanwata buru ogaranya dis na The title dem go call me Osinanwata buru okachara dem Been dey tell me dem no like me
Writer(s): Eke Emmanuel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out