album cover
Vertically
77
Афробит
Трек «Vertically» вышел в 11 октября 2022 г. г. на альбоме « » (лейбл «Papaya Records»)Purpose
album cover
АльбомPurpose
Дата релиза11 октября 2022 г.
ЛейблPapaya Records
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия
BPM

Создатели

МУЗЫКА И СЛОВА
Obiorah Christian Onyedika
Obiorah Christian Onyedika
Автор песен

Слова

Twins Beatz
A-Fanzy Papaya
Under my roof
You no need frefre, you go play tete
Under my roof
Asa chọọ mọlọtị, m gbanye ya mọlọtị
I go dey for you (I go dey for you)
When e dey for you (When e dey for you)
But make e don, don, don, don, don, don, don, mama love
Make e don, dron, don, don, don, don, don, mama love
No makeup, you look, it got me tripping on the floor
Switch off the light, leave the TV on
M jidekwe gị n'ụsọ (N'ụsọ)
M pịa gị gwamgwada gwamgwada n'ụsọ (N'ụsọ)
Don't you leave my life, cos in my heart, baby, echigo m ogbuefi (Eewu!)
Arrange me vertically (Ojo)
Treat me medically (Ojo)
Dey pay me manually (Ojo)
Baby, ị makwa a-socket ife?
Asa ndị ọga
Vertically (Ojo)
Treatie mụ medically oh (Ojo)
Dey pay me manually (Ojo)
Nne, ị makwa a-socket ife?
Asa ndị ọga
E de sweet my melody
Oh! Bebe be, bebe be
E de burst my medulla
Oh! Bebe be, bebe be
No makeup, you look, it got me tripping on the floor
Switch off the light, leave the TV on
M jidekwe gị n'ụsọ (N'ụsọ)
M pịa gị gwamgwada gwamgwada n'ụsọ (N'ụsọ)
Don't you leave my life, cos in my heart, baby, echigo m ogbuefi (Eewu!)
Arrange me vertically (Ojo)
Treat me medically (Ojo)
Dey pay me manually (Ojo)
Baby, ị makwa a-socket ife?
Asa ndị ọga
Vertically (Ojo)
Treatie mụ medically oh (Ojo)
Dey pay me manually (Ojo)
Nne, ị makwa a-socket ife?
Asa ndị ọga
Written by: Obiorah Christian Onyedika
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...