Слова

She come in and change my life Yeah she turn my life around o Everything is soft with you Me I just wan dey your side o You be the best that I ever seen Baby follow come no dey fall my hand Anytime you call my name girl You make my day Oh my baby Na your love wey drive me crazy Anything you can put it on me I dey knock for your door Baby open up Oh my baby Na your love wey drive me crazy Anything you can put it on me I dey knock for your door Baby open up I think I might pass I think I might pass If you break my heart me I fit to hmm I dey wait for that moment I put a ring on it Make the whole world know You be my Stargirl Me I fit die for your matter o Me I wan show you my love Me I wan give you my love Yeah yeah Make I mending your heart Make I knack am Make I knack am o Show you love wey too sweet Ofesala Ofesala o Make I mending your heart Make I knack am Make I knack am o Show you love wey too sweet Ofesala Ofesala o I no go leave you make my conscience fail me I just wan be with you it's always worth it You got me locked in do we want the same thing Oh no Talk to me girl Me I wan dey with you girl Live my life with you girl Tell me wetin I for do my love Yeah yeah Baby make I give you my heart Shey you go dey give me your all Anyhow e be I go dey here for you You make I fall pass This love wey you give me be like one chance Them girls dey reach they be sankwas Na only you wey dey for my radar I think I might pass I think I might pass If you break my heart me I fit to hmm I dey wait for that moment I put a ring on it Make the whole world know You be my Stargirl Me I fit die for your matter o Me I wan show you my love Me I wan give you my love Yeah yeah Make I mending your heart Make I knack am Make I knack am o Show you love wey too sweet Ofesala Ofesala o Make I mending your heart Make I knack am Make I knack am o Show you love wey too sweet Ofesala Ofesala o
Writer(s): Odame Olah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out