Слова

Ya ready know Ekema Ekema nodi hear Ekema nodi hear Ekema comot village, edon enter mboko Ekema nodi hear, ekema nodi hear Ekema nodi hear Ekema comot village, edon enter mboko Ekema nodi hear, ekema nodi hear Ekema nodi hear From the slumps man comot All side nya na for front we ain't going back Ekema tap me for back say bro I no di ngess na poverty I want for hack For their backside caterpillar nyamangoro, bele bele no fit ever lack The struggle is real, since sharp no meal But i no fit go down though my mpang di sagg All we comot nkoh, that side never cold Ma njaka di shiba go lewa no snack I tap ma mendem, na palava doh How dem forget me so like dem nang na for snack Dem show me card, I Feel the heat boy U know time weh u dey douala with no shemack Ya man na ma gee, if ei chat so, that means hole dey ei kwa and no be ele crack Ekema buss start bato with iron Boy ei toolbox be be na black nylon Plenty nga dem but all them na python Ele big dreams a nigga could lie on Jones for ndutu fit flop one gallon Over sabi na bad syndrome Wise man fit still be na babylon Bygone na bygone, Abeg your pardon. Ekema comot village, edon enter mboko Ekema nodi hear, ekema nodi hear Ekema nodi hear Ekema comot village, edon enter mboko Ekema nodi hear, ekema nodi hear Ekema nodi hear Ekema, no wan go ei lewa Ei say na to travel go city hustle paper Now nobi na later, all alone is getting paper Ei just need na phone and data, need na phone and data Ekema wan be, na man of the year Head di buss, so eye di tear Famille no dey so why ego care Money nodey udi only compare Ekema wan chomeh na Gucci and Prada Ei no wan chomeh compleh compleh, fear No qualification, no education Ekema want get occupation Why udi gi ya reme tension Everyday boy dey na fo station No qualification, no education Ekema want get occupation Everyday reme get high tension Tahbax, ekema di waka but ei no di reach He dont know his father ei reppe na bitch Ei long dey like ngata but ei no di bother Because ei di struggle na fo dey like bridge Cover the gap between poor and the rich And although way ei broke but ei hand dem di itch No boleh lewa but ei like fo teach And although whey na sinner buh yi too di preach Place dem di dark but wah future di bright Ei fit worry for sharp and then better for night Weda na candle we need we na light And so no be na banana if ei no ripe Ei no get friend, because say all man too, di talk say ekema no be na ei type Na why that way ei be loner because Ei get power but way ei no like am for fight Because the table di turn Na you be di falla me but now so na you di run If you di live by the gun Know say one day dem fit boleh you sep na with bomb You di abort than for born Know say one day you go carry na satan ei ntong All man fit right then you wrong So if you sharp dat means say you too fit blunt Yess, Cus ekema comot village Edon enter mboko Ekema nodi hear, ekema nodi hear Ekema nodi hear Ekema comot village, edon enter mboko Ekema nodi hear, ekema nodi hear Ekema nodi hear
Writer(s): Winslow Akungoin Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out