Видео

Ororo Trap (feat. Harry Carter)
Смотреть видео на песню «{artistName} — {trackName}»

В составе

Создатели

МУЗЫКА И СЛОВА
Osifo Efosa
Osifo Efosa
Автор песен
Harrison Osakpolor Ogedegbe
Harrison Osakpolor Ogedegbe
Автор песен

Слова

Okay For all trap house and all the lungu And all the Apian ways Who dey sell Morocco and okporoko Dem don dey sabi my face I no dey make things up I no dey take insult Do you wanna know bout the life Of the guys wey dey enter the lungu Dey make things sup Ahan Osato wanna come to the bando First time holding a new machete Mans dumbfounded No comprendo Cut to size No need for extendo City boys stay up in the Bside Down to Eko for the seaside Oba no dey go transfer Oba wey dey do transfer Oba no dey roll with skrep Oba no dey make himself Benin boy lifestyle on a daily Ororo no dey fade Don't Blame Me Benin boy lifestyle, don't play me I be on my grind onna daily Benin boy, fresh boy feeling spacey I be slaying these hoes like I'm David Drip so sick, man don't test me If your babe come around She gon test this Benin boy looking so fresh, so clean Drip hard, big bag Yea yuno I'm first place Race of grace you don't test this Say it again nigga, you don't test this Drop bars everywhere red menses For this side mirror na the lenses Boys flex pulling up with benzes Two seconds omo everybody exit Enter flight come back steady flexing Peng ting, Bad Bitch steady texting
Writer(s): Osifo Efosa Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out