Видео

Boy Spyce: предстоящие концерты

Создатели

ИСПОЛНИТЕЛИ
Boy Spyce
Boy Spyce
Исполнитель
МУЗЫКА И СЛОВА
Ugbekile David Osemeke
Ugbekile David Osemeke
Автор песен
Ayomikun Emmanuel Aro
Ayomikun Emmanuel Aro
Автор песен
Kelly Gideon Emmanuel
Kelly Gideon Emmanuel
Автор песен
ПРОДЮСЕРЫ И ЗВУКОРЕЖИССЕРЫ
Sparrq
Sparrq
Продюсер

Слова

Illuminate Nile, Niger, Senegal, Congo Scatter my dada, Medulla bololo I go suck your ponmo Make you do nono Folake don pompous She don dey drive Brabus, so She no dey talk to us again She no dey come campus again Dem say she go do runs And her hippopo don tamus And her kinni dey cause virus, ewee They just dey talk jargons 'Cause na she wey dey make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my hеart beat Parara rara rara rara Na she make my hеart beat Parara rara rara rara Automatic You're romantic Aromatic Acrobatic Problematic Come drive in my 4matic Be like magic Diplomatic Cinematic Golibe shey you know say You and I will live as one So make you no dey do askor She burst my opolo I don dey soko Folake don pompous She don dey drive Brabus so She no dey talk to us again She no dey come campus again Dem say she go do runs And her hippopo don tamus And her kinni dey cause virus, ewee They just dey talk jargons 'Cause na she wey dey make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my hеart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Iwo nikon ni mo fę fę Iwo nikon ni mo fę fę Mi o le ta ę bi tętę Mi o le ta ę bi tętę Nile, Niger, Senegal, Congo Scatter my dada, Medulla bololo I go suck your ponmo Make you do nono Baby you go rogo Illuminate Snap mi fine cinemato
Writer(s): Ugbekile David Osemeke, Emmanuel Aro Ayomikun, Kelly Gideon Emmanuel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out