album cover
Normal
4 056
Со всего мира
Трек «Normal» вышел в 14 апреля 2023 г. г. на альбоме « » (лейбл «RED EYE»)Normal - Single
album cover
АльбомNormal - Single
Дата релиза14 апреля 2023 г.
ЛейблRED EYE
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия
BPM113

Видео

Видео

Создатели

ИСПОЛНИТЕЛИ
Victor Adere
Victor Adere
Исполнитель
МУЗЫКА И СЛОВА
Victor Adere
Victor Adere
Автор песен

Слова

I dey fear you
Red eye for them
Craze
Omo I stand the well with my ten toes
Give them different vibe wey go make them come dey dance with their heads oh
No be everything a man see e mouth suppose to dey talk
I put in the work oh, move different with my work oh
If them go left, I go right for them
If them go back, I go front for them
If them move side, I change am for them
If them wan' run, I take flight for them
Oh yeah, yeah, Otilo
Them wan' join but them no fi catch
Them wan' spoil wetin God done patch
(Normal) Normally I no normal oh
(Normal) Normally I no normal oh
Normal, me o normal, me o normal
We be abnormal people
(Normal) Normally I no normal oh
(Normal) Normally I no normal oh
Normal, me o normal, me o normal
We be abnormal people
In a world of many normal people
My eye dey red, my head dey hot
I no be normal people
And who normal don end for here
You wan' be normal people
You still dey sleep with your eyes close
Like you be normal people, ah
In a world of many normal people
My eye dey red, my head dey hot
I no be normal people
And who normal don end for here
You wan' be normal people
You still dey sleep with your eyes close
Like you be normal people
(Normal) Normally I no normal oh
(Normal) Normally I no normal oh
Normal, me o normal, me o normal
We be abnormal people
(Normal) Normally I no normal oh
(Normal) Normally I no normal oh
Normal, me o normal, me o normal
We be abnormal people
Written by: Peter Asare Bediako, Victor Adere
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...