Слова

Yeah-yeah, yeah-yeah Yeah-yeah-yeah, yeah-yeah Yeah-yeah, yeah-yeah Yeah-yeah-yeah, yeah-yeah All my guys them bad 24 hustle, even rain fall (yeah-yeah) And we fear no man, we gotta stay tune (yeah-yeah, yeah-yeah) Black life in the ghetto, Jah, the Saviour Mi no scaring, calculating, elevating Use your upper, issa info, government threating People dem a-hating Ride stubborn, you can never raid me Jah blessing And I'ma keep on praying, Jah blessing Ọmọ, we dey fire For ghetto wey we dey, we no dey tire Steady, give them bumper to bumper When them see me, man dem a-tell me, me, I badder (Yеah-уеah) Ọmọ, we dey fire (ọmọ, we dey fire) For ghetto wey we dey, we no dey tire (ọmọ, we dey fire) Steady, give them bumper to bumper When them see me, man dem a-tell me, me, I badder Yeah-yeah-yeah, oh-oh, oh-oh Hey-yo, man Wah gwaan, brother man How you doing, man? Where have you been? Man, I'll be back soon Tryna make some paper cash, you know So, go tell mama I will be back soon Alright, man (skrrt) Holla, holla, holla, to my man dem Stand fit, me, I never fall, mi never compare Sip energy, I'm on the road, I never can tell Bad man things, mmm, I'ma keep it 100 Me, I no fit reason on the matter, 'gon' Steady, I dey grind get hope, Olorun Some be dey pray make I die comot And make my song play for their domot You talk about me (yeah-yeah, yeah) Past time, them a-never like me Man fresh, and I gat a dark skin Pull up in my Beamer, ridin' (yeah) Burst them, them all wanna shine teeth Them all wanna shine teeth, yeah And I'm a champion winner (ah-ah-ah-ah) I've got money, call me Big Drug Dealer (oh-oh, oh-oh-oh) Breakfast, come and test my dinner Afro warrior, come and test my dinner Ọmọ, we dey fire For ghetto wey we dey, we no dey tire Steady, give them bumper to bumper When them see me, man dem a-tell me, me, I badder (Yеah-уеah) Ọmọ, we dey fire (ọmọ, we dey fire) For ghetto wey we dey, we no dey tire (ọmọ, we dey fire) Steady, give them bumper to bumper When them see me, man dem a-tell me, me, I badder Yeah-yeah-yeah, oh-oh, oh-oh Temi Jay 'pon the track
Writer(s): Max Daniel Chinonso Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out