album cover
SUSPECT
8
Afro-Pop
Трек «SUSPECT» вышел в 7 июля 2023 г. г. на альбоме « » (лейбл «Tony Madonna Midnight»)SUSPECT / JEJE - Single
album cover
Дата релиза7 июля 2023 г.
ЛейблTony Madonna Midnight
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия
BPM111

Создатели

МУЗЫКА И СЛОВА
Tofunmi Tayo-Oyetibo
Tofunmi Tayo-Oyetibo
Автор песен
Sneaky Club
Sneaky Club
Автор песен

Слова

Latana mi o wale
I tell her take your time with me we're cool
Another one bites the dust oh lord of mercy
We still dey find the cause all of a sudden
Mi o le farable
Everybody trying to keep me on my cool
I no dey hear nonsense, dem been dey ask me if I get conscience
Double TO, even me I no sure sef
Number one, Latana mi o wale
Number two, ejo ma ba mi soro
Number three, baby get the hell out my face
Number four, allow me to plead my case
Mo lo si new studio for the time being
She dey ask me questions where have you been
I don't have an answer if you don't believe
I been dey hustle since everyday now
Latana mi o wale
Ejo ma ba mi soro
Latana mi o wale
Ejo ma ba mi soro
Latana mi o wale
Ejo ma ba mi soro
Latana mi o wale
Ejo ma ba mi soro
I dey go NYC for the time being
She wan try seduce me looking inviting
Na my money I dey focus on so kilode
I no get time to waste I can charge it to the game if I lose you
We no fit fight everytime you can't get through (goddamn it that's right)
And if I can't get through to you
Just put a gun to my head and pull the trigger just two times
Number one, Latana mi o wale
Number two, ejo ma ba mi soro
Number three, baby get the hell out my face
Number four, allow me to plead my case
Mo lo si new studio for the time being
She dey ask me questions where have you been
I don't have an answer if you don't believe
I been dey hustle since everyday now
Latana mi o wale
Ejo ma ba mi soro
Latana mi o wale
Ejo ma ba mi soro
Latana mi o wale
Ejo ma ba mi soro
Latana mi o wale
Ejo ma ba mi soro
Written by: Sneaky Club, Tofunmi Tayo-Oyetibo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...