Видео

В составе

Создатели

ИСПОЛНИТЕЛИ
Crayon
Crayon
Вокал
Victony
Victony
Вокал
KTIZO
KTIZO
Исполнитель
МУЗЫКА И СЛОВА
Deeno
Deeno
Автор песен
Chibueze Charles Chukwu
Chibueze Charles Chukwu
Автор песен
Promise Ekpe
Promise Ekpe
Автор песен
Oluseni Paul Oyinlola
Oluseni Paul Oyinlola
Автор песен
Chuma Nonso Nwokike
Chuma Nonso Nwokike
Автор песен
Anthony Victor
Anthony Victor
Автор песен
ПРОДЮСЕРЫ И ЗВУКОРЕЖИССЕРЫ
KTIZO
KTIZO
Продюсер

Слова

(Chaser) Nwere ouu wey o wey o wey o Ebele Crayway I go like I go like I go like I go like to be your number 9 Say na only ur post I go shooti my shot Even de gea no fit save am We go shook leg for one trouser See my own sef na over size Okirika bum shot wey you over price Na hin carry the ikebe wey Dey energize me Only your love wey go belle full me Only you tananana my telephone Girl I sure no be inimanimo Say na only your love wey go belle full me Only your love wey go belle full me Only you tananana my telephone Girl I sure no be inimanimo Say na only your love wey go belle full me Shawty oh shawty oh Call everybody oh Daddy oh mummy oh Make e Dey know one thing oh Say, one thing don lead to something And na something wey cause nwantiti loving Nwere ouu wey o wey o wey o girly o girly o Nwere ouu wey o wey o wey o girly o girly o Nwere ouuu weru weru weru o girly o girly o Nwere ouu wey o wey o wey o girly o girly o You go know when you meet somebody You can't be without her body company Uh I wanna please you I no Dey tease Oh my oh my Number one girl your position valid You know the matter o your body conquer me Who go wan Dey reason Say make I leave you nwanyi oma Only your love wey go belle full me Only you tananana my telephone Girl I sure no be inimanimo Say na only your love wey go belle full me Only your love wey go belle full me Only you tananana my telephone Girl I sure no be inimanimo Say na only your love wey go belle full me Shawty oh shawty oh Call everybody oh Daddy oh mummy oh Make e Dey know one thing oh Say, one thing don lead to something And na something wey cause nwantiti loving Nwere ouu wey o wey o wey o girly o girly o Nwere ouu wey o wey o wey o girly o girly o Nwere ouuu weru weru weru o girly o girly o Nwere ouu wey o wey o wey o girly o girly o be my girly o
Writer(s): Promise Ekpe, Charles Chibueze Chukwu, Oluseni Paul Oyinlola, Ebuka Victor Anthony, Chuma Nonso Nwokike Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out