Слова
Nah nah ready know
Nah nah ready know
Nah nah
Hillz crazy
I'm grateful, I'm grateful
Jah Jah give me times two
Make I conquer mi enemies too
So many things, man I've been through
Tell me what Oluwa can't do
Steady praying light my candle
Set my boat make i paddle
He give me what I can handle
Save my soul from danger aye
Come for my aid like avenger aye
Make my family smile as my future bright
Young and willing as I frame my life
So Jah can't let me broke cause I'm looking up to him
So many things I'm battling
So many men wan suffer me
Eyea eyea
So many think am through but them no fit tell on me
My personality confusing
Them no fit keep bad man begging
Eyea eyea
Every day and night we dey turn up
For everything we get, we dey thank God
If no be God wey dey my side
I for no dey alive
They for chook mi knife
They for carry me yarn
And them ah know sey mi can't fall
And even when I fall, I go rise up
I no fit pray for your downfall
Brother I'm Godly
Oh no
I'm grateful, I'm grateful
Jah Jah give me times two
Make I conquer mi enemies too
So many things, man I've been through
I'm grateful, I'm grateful
Jah Jah give me times two
Make I conquer mi enemies too
So many things, man I've been through
I'm grateful, I'm grateful
Oh yea
I'm grateful, I'm grateful
For life
For what he has
Done for me
I no fit thank enough
Oluwa dey my side
Oh oh
So Jah can't let me broke cause I'm looking up to him
So many things I'm battling
So many men wan suffer me
Eyea eyea
So many think am through but them no fit tell on me
My personality confusing
They no fit keep bad man begging
Eyea eyea
Writer(s): Eze Chisom David, Michael Onyedikachi Egbo
Lyrics powered by www.musixmatch.com