album cover
Avoid Me
17
Pop
Трек «Avoid Me» вышел в 25 августа 2023 г. г. на альбоме « » (лейбл «A-Team MULTIMEDIA LTD»)Dey Ur Lane
album cover
АльбомDey Ur Lane
Дата релиза25 августа 2023 г.
ЛейблA-Team MULTIMEDIA LTD
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия

Создатели

ИСПОЛНИТЕЛИ
Oligbese 4 Sale
Oligbese 4 Sale
Исполнитель
МУЗЫКА И СЛОВА
Peace Jacob Eromonsele
Peace Jacob Eromonsele
Автор песен

Слова

Let me breathe oo
you don dey push me pass boundary
you don dey push me pass limit
hello hello
you nor dey feed me,
you nor dey cloth me,
you nor dey pay my bills, yet
you are hating on me,
omo avoid me
 If I come back for you
omo avoid me
you nor go like me again o
omo avoid me
where you dey
when I dey hustle for obalende
now the money don come
you wan dey dey...
when I need urgent 2k
when I need urgent 10k
I nor see even only 1k
let me breathe oo
you don dey push me pass boundary
you don dey push me pass limit
hello hello
you nor dey feed me
you nor dey cloth me
you nor dey pay my bills, yet
you are hating on me
omo avoid me
if I come back for you
omo avoid me
you nor go like me again o
omo avoid me
when I need urgent 2k
when I need urgent 10k
where you dey
omo avoid me...
where you dey
where you dey
were holla holla
omo avoid me
Written by: Peace Jacob Eromonsele
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...