album cover
Bus Stop
22 452
World
Трек «Bus Stop» вышел в 23 июля 2021 г. г. на альбоме «{albumName}» (лейбл «Avante Entertainment»)Kpos Lifestyle, Vol. 1
album cover
Дата релиза23 июля 2021 г.
ЛейблAvante Entertainment
ЯзыкEnglish
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия
BPM92

Видео

Видео

Создатели

ИСПОЛНИТЕЛИ
Ajebo Hustlers
Ajebo Hustlers
Исполнитель
Knowledge
Knowledge
Вокал
Piego
Piego
Вокал
МУЗЫКА И СЛОВА
George Dandeson
George Dandeson
Автор песен
Precious Isaiah
Precious Isaiah
Автор песен
Nnakwuzie Chinedu
Nnakwuzie Chinedu
Автор песен
ПРОДЮСЕРЫ И ЗВУКОРЕЖИССЕРЫ
Orbeat
Orbeat
Продюсер

Слова

[Verse 1]
Look close right in my eyes
You go see say na your market I dey price o
Look close right in my eyes
You go see say water comot for my eyes o
Body so soft like e puff puff
Take your clothes off why you're acting so tough
Set e road block for your junction
Shey na me and you I don reach my bus stop oh
Shey na me and you I don reach my bus stop oh
Shey na me and you I don reach my bus stop oh
Shey na me and you I don reach my bus stop
[Verse 2]
Nnai
Kpos
When she burst out with her bum short
Omo na hot hot
I no fit lockup the kele be like wassup
Hot stuff wey no ready for love talk
But once once she give me pass like puff puff
Of course, she loves to kprass at all cost
She loves munches Kit-Kat and Hobnobs
Small chops she feels bad I'm love struck
But las las a hit man must fall job
[Verse 3]
Look close right in my eyes
You go see say na your market I dey price o
Look close right in my eyes
You go see say water comot for my eyes o
Body so soft like e puff puff
Take your clothes off why you're acting so tough
Set e road block for your junction
Shey na me and you I don reach my bus stop oh
Shey na me and you I don reach my bus stop oh
Shey na me and you I don reach my bus stop oh
Shey na me and you I don reach my bus stop
[Verse 4]
Nnai
[Verse 5]
If you know grace
You must know craze
I been jam the lady for Lekki toll gate
Say ma no wait
Ma go straight to the point
Ma no just dey look her low waist
Look close ejima who goes
I'm here to give you the D
No be glucose
I gbadun your coordination
Ejima kudos
You dey off me when you checkmate my loopholes
[Verse 6]
Look close right in my eyes
You go see say na your market I dey price o
Look close right in my eyes
You go see say water comot for my eyes o
Body so soft like e puff puff
Take your clothes off why you're acting so tough
Set e road block for your junction
Shey na me and you I don reach my bus stop oh
Shey na me and you I don reach my bus stop oh
Shey na me and you I don reach my bus stop oh
Shey na me and you I don reach my bus stop
[Verse 7]
Nnai
Written by: George Dandeson, Nnakwuzie Chinedu, Precious Isaiah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...