Видео

Industry Sentiment (feat. Majeeed)
Смотреть видео на песню «{artistName} — {trackName}»

В составе

Создатели

ИСПОЛНИТЕЛИ
Crowd Kontroller
Crowd Kontroller
Исполнитель
Majeeed
Majeeed
Вокал
МУЗЫКА И СЛОВА
Crowd Kontroller
Crowd Kontroller
Композитор
Majeeed
Majeeed
Композитор
ПРОДЮСЕРЫ И ЗВУКОРЕЖИССЕРЫ
Aymix Beats
Aymix Beats
Продюсер

Слова

I no come here to yab anybody But I wan free my mind A lot of people dey for industry Wey think say dem be God So you've got to buckle up tight And show them say ahh e go work You see, dedication and God No use am to play at all U know artiste wey no like artiste All na industry sentiment Social media dem go laugh Real life dem dey beef (Industry Sentiment) Which industry be this ooohh (Industry Sentiment) Everything na competition Don't know who is real(Industry Sentiment) Only God go fit save us from this(Industry Sentiment) See your talent no be the coco Ur money be the coco For the industry oh And na ur budget Na em dem wan know Make dem fit to know How dem go chop am oh Small fame u go dey do yanga Dem go send u dm U go come gakpa Oh walai, ur papa Big shout-out to dream Empire Wey hold me down walai A lot of people dey for industry Wey think say dem be God So you've got to buckle up tight And show them say ahh e go work You see, dedication and God No use am to play at all U know artiste wey no like artiste All na industry sentiment Social media dem go laugh Real life dem dey beef (Industry Sentiment) Which industry be this ooohh (Industry Sentiment) Everything na competition Don't know who is real(Industry Sentiment) Only God go fit save us from this(Industry Sentiment) It's the crowd kontroller Majeeed Must blow (industry sentiment)
Writer(s): Ayobami Julius Fayemi, Crowdkontroller Crowdkontroller, Majeeed Majeeed Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out