Создатели

ИСПОЛНИТЕЛИ
HNYKXN
HNYKXN
Исполнитель
МУЗЫКА И СЛОВА
HNYKXN
HNYKXN
Композитор
ПРОДЮСЕРЫ И ЗВУКОРЕЖИССЕРЫ
Emmanuel rocks
Emmanuel rocks
Продюсер

Слова

Hey you, yes you
Turn around girlie mk I look you
All power to you the fairest of all
Even snow white no fine like you
Hey you, yes you
My body and soul I fit give to you
So gimme one try one chance
walahi I go dey for you for life
Kele plenty but na you I want
Dirty my jeans I no mind at all
Put me on trips no be sey na loud oo
Na loud oo, omoo e loud oo
If she say freeze I no move, I stop
Cuz my love goes deep so deep
It don’t stop, It don’t stop, it don’t stop
My bonita, , hmm my bonita
Kele boku like rice but na you I carry go
My bonita, hmm my bonita
Te amo mi amor
Te te te amo
My bonita, hmm my bonita
Kele boku like rice but na you I carry go
My bonita, hmm my bonita,
Te amo mi amor
Te te te amo
No one but you
wey fit to make me break all of my rules
Hmmmm
My rhythm my blues
I no mind give you the locay to my loot
Take am baby
I no go complain
For you I turn prisoner
Put me inside jail
Whole day you no text
My heart e don break
No use me do
shokoloko bangoshe
Kele plenty but na you I want
Dirty my jeans I no mind at all
Put me on trips no be sey na loud oo
Na loud oo.. omoo e loud oo
If she say freeze I no move, I stop
Cuz my love goes deep so deep
It don’t stop, It don’t stop, it don’t stop
My Bonita, , hmm my Bonita
Kele boku like rice but na you I carry go
My bonita, hmm my bonita
Te amo mi amor
Te te te amo
My bonita, hmm my bonita
Kele boku like rice but na you I carry go
My bonita, hmm my bonita,
Te amo mi amor
Te te te amo
My Bonita, , hmm my Bonita
Kele boku like rice but na you I carry go
My bonita, hmm my bonita
Te amo mi amor
Te te te amo
My bonita, hmm my bonita
Kele boku like rice but na you I carry go
My bonita, hmm my Bonita,
Te amo mi amor
Te te te amo
Written by: HNYKXN
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...