Видео

Baddest Boy Remix (Lyrics) #davido #skiibii #baddestboy
Смотреть видео на песню «{artistName} — {trackName}»

В составе

Создатели

ИСПОЛНИТЕЛИ
Skiibii
Skiibii
Вокал
Davido
Davido
Вокал
МУЗЫКА И СЛОВА
Skiibii
Skiibii
Автор песен
ПРОДЮСЕРЫ И ЗВУКОРЕЖИССЕРЫ
Runcheck
Runcheck
Продюсер

Слова

Baddest (Runcheckk) Oh-ah (Skiibii) Whoa-whoa-whoa, wah Bad belle lo por láyé (shekpe) Kehinde le j'oju Taiye (ooh) Ọlọhun ma gbẹ mi fún ayé O.B.O. ti gbe won saare (oh-no) Who dey check am? (Men dey) T'oba gbe'mu, we go wreck am Number seven, David Beckham And nothing fit to shake my mental Don't come close without permission Men dey, wey get ammuni- Nothin' wey go gbe mi condition Esho dey, I no get alumi' Baddest boy, èmi gan biggest boy Now, I chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan, shey you no dey see say I no get joy? Now, I no get joy (joy), look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah (shekpe) Baddest boy, emi gan biggest boy (ooh-oh) Now, I chikkylaka in my toy (in my toy) Fine boy l'omo gan, shey you no dey see say I no get joy? Now, I no get joy, look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah Shey you no dey fear face? Shey you say you get craze? Because I gentle, you wan dey take space Shey you know I get taste? (Oh-uh-uh) Or you go chop Nigerian koboko (ayy-oh) Straight from Magodo O ma ki'gbe, "Mo r'ògo " Giddem, giddem, slow-slow Baddest boy, emi gan biggest boy Now, I chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan, shey you no dey see say I no get joy? Now, I no get joy, look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah (shekpe) Baddest boy, emi gan biggest boy (ooh-oh) Now, I chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan, shey you no dey see say I no get joy? Now, I no get joy, look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah You go chop Nigerian koboko Straight from Magodo O ma ki'gbe, "Mor'ogo" Giddem, giddem, slow-slow Baddest boy We dey ball, me, I no get joy And you not fit try me 'cause I get God
Writer(s): Agboola Peter Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out