album cover
DND
473 873
Music
Трек «DND» вышел в 26 октября 2023 г. г. на альбоме « » (лейбл «Mavin Records / Jonzing World»)RAVAGE - EP
album cover
Самые популярные
Последние 7 дн.
00:25 - 00:30
На прошлой неделе трек «DND» чаще всего распознавался примерно на 25 сек..
00:00
00:05
00:25
00:30
00:40
00:50
00:55
01:00
01:25
01:30
01:35
01:40
01:45
01:50
02:00
02:10
02:15
02:20
02:25
02:35
02:40
00:00
02:46

Создатели

ИСПОЛНИТЕЛИ
Rema
Rema
Вокал
МУЗЫКА И СЛОВА
Divine Ikubor
Divine Ikubor
Автор песен
Kehinde Adeoye Kassim
Kehinde Adeoye Kassim
Автор песен
Peace Emmanuel Oredope
Peace Emmanuel Oredope
Автор песен
Taiwo Temilade Kassim
Taiwo Temilade Kassim
Автор песен
ПРОДЮСЕРЫ И ЗВУКОРЕЖИССЕРЫ
P.Priime
P.Priime
Продюсер
The Kazez
The Kazez
Дополнительный продюсер

Слова

[Intro]
Banger!
Another banger!
[Verse 1]
Mo tun ti de la ti dagbo ru o ṣe
Me wey be werey, o ya gawu o gawu
Ṣe you no dey see say I just drop gbẹdu eh?
Dem talk say no be me be H-I-M, okay na, you go come tell me na who o, na who?
Make humility no go turn me malu
[PreChorus]
Because if I talk one they go wan swallow me eh, eh
Ṣe I wan good? Ṣe I wan bad?
Ṣe I wan real? Ṣe I wan fake?
Me I no do again
O ya see wins now, they wan shallow wins say
They wan dey bully me, ọmọ, I don too calm
Talk my shit right up in your face, me I no dey shake
[Chorus]
I don do too much P's and Q's, right now, I go put you on D-N-D
Keep your eye sharpen, because e get as you go move around me, wey you fit end up for D-N-D
I dey waka without security, because I shucking one ṣakabula inside my G-L-E
Hey o ṣe o, o wa bi
Even ẹgbọn dey collect D-N-D
[Verse 2]
Baba wọn
E sure for me, my confidence no rely on any number one
Too many solo hits, una go dey call me Solomon
Girls dey chew gum because they sabi say I be idan
Ọmọ, make I no too talk, make I sofree sit down
[PreChorus]
Because if I talk one, they go wan swallow me eh, eh
Ṣe I wan good? Ṣe I wan bad?
Ṣe I wan real? Ṣe I wan fake?
Me I no do again
O ya see wins now, they wan shallow wins say
They wan dey bully me, ọmọ, I don too calm
Talk my shit right up in your face, me I no dey shake
[Chorus]
I don do too much P's and Q's, right now, I go put you on D-N-D
Keep your eye sharpen, because e get as you go move around me, wey you fit end up for D-N-D
I dey waka without security, because I shucking one ṣakabula inside my G-L-E
Hey o ṣe o, o wa bi
Even ẹgbọn dey collect D-N-D
I don do too much P's and Q's, right now, I go put you on D-N-D
Keep your eye sharpen, because e get as you go move around me, wey you fit end up for D-N-D
I dey waka without security, because I shucking one ṣakabula inside my G-L-E
Hey o ṣe o, o wa bi
Even ẹgbọn dey collect D-N-D
Written by: Rema
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...