Слова

Na only you fit give me love wey dey calm my brain Baby if you leave me I fit to go astray Your friends dem dey laugh you say you dey follow craze Me I fit to cry o if your love go away Oh my bae You dey make me craze Na you dey my mind i throway other girls away Now that we drunk on liquor Tell me the plan for the future Lemme know what's on your mind Tell me your fears I got patience Be mine coz I know Your every smile is my goal Happy beginnings Memories filled with love Na only you fit give me love wey dey calm my brain Baby if you leave me I fit to go astray Your friends dem dey laugh you say you dey follow craze Me I fit to cry o if your love go away Oh my bae You dey make me craze Na you dey my mind i throway other girls away Omo know this o If you give me love I no go forfeit o I no go fit cheat o Coz see other girls I no dey notice o Na you be queen na you be Landlady o And for my heart na you get privacy o You leave me na big damage o But we go dey strong kosi bandage o Na only you fit give me love wey dey calm my brain Baby if you leave me I fit to go astray Your friends dem dey laugh you say you dey follow craze Me I fit to cry o if your love go away Oh my bae You dey make me craze Na you dey my mind i throway other girls away
Writer(s): Jonah Eigbuluese Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out