Слова

(Run, Run) (Queisamonta, y'all) (Many years ago, I tell una say I go fine one day) (Una say "I dey play", how far?) It's L.A oh And, from my head to my knicker, na Balenciaga (na Balenciaga) Run kilometers, I no need visa (I no need visa) Give what belongs to caesar to caesar (to caesar) They say "I'm underrated", you believe them? (you believe them?) Shey you believe them oh? Shey you believe them? (Shey you believe them?) Man no go greet them oh (you-you-you-you, you-you) Emi ti shamanya oh, mo ti nawonya oh Won ma palanga oh, won ma polongo And, I dey sing like a bird, got a big cartel T'oba talanga, awa ma polongo (oh) T'oba ri mi, won ma polongo (won ma polongo, won ma polongo, yeah) If they see me, won ma jo-jo-jo (won ma jo-jo-jo, won ma jo-jo-jo) T'oba ri mi, won ma polongo (won ma polongo, won ma polongo, yeah) If they see me, won ma jo-jo-jo (won ma jo-jo-jo, won ma jo) International, we no be local oh We get money oh, we no wеar panda Penkelemеs for there, no dey make me go stress for here oh Pekelemes for there, no go make me go vex for here I no go make me go vex I remember dem boys wey been dey chat for there (chat for there) Now, we get money, we no go flex on them (we no go flex on them) 'Cause we get conscience, we no go vex for them oh (say we no go vex for them oh, yeah) Emi ti shamanya oh, mo ti nawonya oh Won ma palanga oh (won ma palanga oh), won ma polongo And, I dey sing like a bird, got a big cartel T'oba talanga, awa ma polongo (ma polongo) T'oba ri mi, won ma polongo (won ma polongo, won ma polongo) If they see me, won ma jo-jo-jo (won ma jo-jo-jo, won ma jo-jo-jo) T'oba ri mi, won ma polongo (won ma polongo, won ma polongo) If they see me, won ma jo-jo-jo (won ma jo-jo-jo, won ma) (It's STG) (For there, no go make me go vex for there) (A kele whine for me oh, tete je)
Writer(s): Afolabi Damilola Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out