album cover
Study Me
24 684
Music
Трек «Study Me» вышел в 1 февраля 2022 г. г. на альбоме «{albumName}» (лейбл «Dvpper Digital»)Beyond Infinity
album cover
АльбомBeyond Infinity
Дата релиза1 февраля 2022 г.
ЛейблDvpper Digital
ЯзыкEnglish
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия
BPM119

Слова

Frosh
Awunba
(Niphkeys, Niphkeys)
Believe me when I say "I dey on DND" oh
Allow me enjoy my privacy
Believe me when I say-say "I dey on DND" oh
Allow me enjoy my privacy (allow me enjoy my privacy)
Everythin' wey I get (l'oma ri)
Anythin' wey I worth (l'oma soh)
Dem want to know am oh
Anythin' wey I post (l'oma ri oh)
Everythin' wey I wear (l'oma soh)
Dem want to rock am oh
If you study me peren, you no go graduate (o ma w'ese)
You no go graduate (o ni ri'shee)
You no be my mate (rara, rara)
If you study me peren, you no go graduate (o ma w'ese)
You no go graduate (o ni ri'shee)
You no be my mate (rara, rara)
Nobody holy pass oh
Even if I do you bad, me, I no mean am oh
'Cause nobody's perfect
Only God is perfect
Nobody wan go hell
Heaven l'afe lo, o jare (o jare)
If I do you wrong or I do you right
No matter wetin you hear
Biko, accept my apology
Everythin' wey I get (l'oma ri)
Anythin' wey I worth (l'oma soh)
Dem want to know am oh
Anythin' wey I post (l'oma ri oh)
Everythin' wey I wear (l'oma soh)
Dem want to rock am oh
If you study me peren, you no go graduate (o ma w'ese)
You no go graduate
You no be my mate (rara, rara)
If you study me peren, you no go graduate (o ma w'ese)
You no go graduate (o ni ri'shee)
You no be my mate (rara, rara)
Believe me when I say "I dey on DND" oh
Allow me enjoy my privacy
Awunba
(Spyritmyx)
Written by: Lil Frosh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...