Видео

Simi - Easy ft Deja) (lyrics)
Смотреть видео на песню «{artistName} — {trackName}»

В составе

Создатели

ИСПОЛНИТЕЛИ
Simi
Simi
Ведущий вокал
Deja
Deja
Речь
МУЗЫКА И СЛОВА
Simisola Bolatito Ogunleye
Simisola Bolatito Ogunleye
Автор песен
Adejare Momurewa Kosoko
Adejare Momurewa Kosoko
Автор песен
ПРОДЮСЕРЫ И ЗВУКОРЕЖИССЕРЫ
Marcel Akunwata p/k/a Blaise Beatz
Marcel Akunwata p/k/a Blaise Beatz
Продюсер

Слова

(OBAH, OBAH) Eh, eh, ehhh Easy, easy Wait a minute When you see me Make you free me Original dey China Naira no reach, make we spend dollar If champagne finish, we drink water Sometimes kpako dey turn butter oh Life e dey funny, rain dey fall when e dey sunny I dey for people, wey dey for me I ain't stressing for nobody I just take it easy, easy, easy oh Easy, easy oh, take it easy oh Will you take it easy, easy, easy oh? Easy, easy oh, take it easy oh, oh-oh Na everybody think say dem know pass (say dem know pass) Some people read tire dem no pass (no pass) Some reach immigration dem no pass And some carry last, 'cause dem no fast "Life e no balance," I talk am before Poor man dey suffer, the rich getting more No be only two plus two, give you four (give you four) So, you see life dey funny Rain dey fall when e dey sunny I dey for people, wey dey for me I ain't stressing for nobody oh I just take it easy, easy, easy oh Easy, easy oh, take it easy oh, oh-oh Will you take it easy, easy, easy oh? Easy, easy oh, take it easy oh Will you take it easy, easy, easy oh? Easy, easy oh (easy o), take it easy oh, oh-oh Yea, oh, yea Oya, rora o, rora (rora o, rora) Sha ma rora baby (easy, easy o) Jeje o, jeje (take it easy oh, oh-oh) Easy baby Take it easy oh..., han-han-han-han
Writer(s): Lionel Richie Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out