Видео

One Life (feat. Maleek Berry)
Смотреть видео на песню «{artistName} — {trackName}»

В составе

Создатели

ИСПОЛНИТЕЛИ
Maleek Berry
Maleek Berry
Исполнитель
WizKid
WizKid
Исполнитель
МУЗЫКА И СЛОВА
Maleek Berry
Maleek Berry
Автор песен
Maleek Shoyebi
Maleek Shoyebi
Тексты песен
Ayodeji Ibrahim Balogun
Ayodeji Ibrahim Balogun
Тексты песен

Слова

Berry berry killing this one Berry murder this, berry pound this Berry berry and wizzy Maleek-berry baby whine on dbeat wizzy baby Aro o o o, Badman, Go down See i gat one life to live, so i go rock am And i live am on the low oh oh Moving everyday i no go slow oh oh Killing the game 20 years we no dey go oh oh One life to live, i get plenty gbedu And plenty dough oh oh, Starboy we no dey slow oh oh, Killing the game everyday we no dey go oh oh Man na real badman no need to prove nothing Killing every beat we are here e don tey Shebi na first street wey i dey Wey i hustle for the pay now god don bless my day Now i dey denge pose Girls dem love my koboko Guys say my music make dem choko Starboy take over the street don dey kolo My music giving them flavour flavour See i gat the flavour, flavour See i dey scatter their brain Say i dey burst their brain Say when i enter the place Say i gat flavour flavour See i dey giving them flavour flavour See i dey scatter the place See i dey match up the place Say i dey burst their brain See i gat one life to live, so i go rock am And i live am on the low oh oh Moving everyday i no go slow oh oh Killing the game 20 years we no dey go oh oh One life to live, i get plenty gbedu And plenty dough oh oh, Starboy we no dey slow oh oh, Killing the game everyday we no dey go oh oh Everyday me and money grind I say na money, me i just dey fine I like the party me i no dey fat Everyday me i like to shine I get the couple girls wey go die for me And the couple girls wey no dey smile And the girls dem dey steady die for me Dem dey tell me na me dem dey find My music giving the flavour flavour See i gat the flavour, flavour See i dey scatter their brain Say i dey burst their brain Say when i enter the place Say i gat flavour flavour See i dey giving them flavour flavour See i dey scatter the place See i dey match up the place Say i dey burst their brain See i gat one life to live, so i go rock am And i live am on the low oh oh Moving everyday i no go slow oh oh Killing the game 20 years we no dey go oh oh One life to live, i get plenty gbedu And plenty dough oh oh, Starboy we no dey slow oh oh, Killing the game everyday we no dey go oh oh Ika poju ninu omo araye So when i hustle i dey keep am on the low oh When you chop don't let anybody know oh Cos no be everybody happy for your show oh Ika poju ninu omo araye So when i hustle i dey keep am on the low oh When you chop don't let anybody know oh Cos no be everybody happy for your show oh My music giving the flavour flavour See i gat the flavour, flavour See i dey scatter their brain Say i dey burst their brain Say when i enter the place Say i gat flavour flavour See i dey giving them flavour flavour See i dey scatter the place See i dey match up the place Say i dey burst their brain See i gat one life to live, so i go rock am And i live am on the low oh oh Moving everyday i no go slow oh oh Killing the game 20 years we no dey go oh oh One life to live, i get plenty gbedu And plenty dough oh oh, Starboy we no dey slow oh oh, Killing the game everyday we no dey go oh oh Killing the game everyday we no go go oh oh
Writer(s): Okunola Shoyebi, Ayodeji Ibrahim Balogun Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out