album cover
Stack It Up
43
Афробит
Трек «Stack It Up» вышел в 26 апреля 2024 г. г. на альбоме « » (лейбл «Dillo Music»)Stack It Up - Single
album cover
Дата релиза26 апреля 2024 г.
ЛейблDillo Music
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия
BPM100

Создатели

МУЗЫКА И СЛОВА
Dele Oluwadamilare Michael
Dele Oluwadamilare Michael
Автор песен

Слова

Energy po gan
From Canada straight to Paris
The money po gan
We dey here dey totori
Still dey hustle
Kowo lepe
Shoot our shot like Omori
Them dey call you Alaye
Alaye
Owo loma fi shaleye
If them Dey call u Alaye
Alaye
Owo loma fi shalaye
Shey na marina
For marina for marina
Abi na Bariga
Shey you dey Naija
For Naija for Naija
Abi u dey for jand
Your mouth no go dey talk am
Owo loma fi shalaye
Bose po Bose po Bose po po
Stack it up stack it up
Stack it all up
Bose po Bose po Bose po po
I say Stack it all up
Bose po Bose po Bose po po
Stack it up stack it up
Stack it all up
Bose po Bose po Bose po po
I say Stack it all up
From Monday to Sunday
We no dey play
Partying everyday
Like say na holiday
Sexy pretty girls
Pull up all the way
Bad energy please stay far away
The girl wey I meet for Marina
Na she be that for my BMA
She dey my door mouth
Con dey para
Baby girl calm down
Them Dey call u Alaye
Alaye
Owo loma fi shaleye
If them Dey call u Alaye
Alaye
Owo loma fi shalaye
Shey na marina
For marina for marina
Abi na Bariga
Shey you Dey Naija
For Naija for Naija
Abi u Dey for jand
Your mouth no go Dey talk am
Owo loma fi shalaye
Bose po Bose po Bose po po
Stack it up stack it up
Stack it all up
Bose po Bose po Bose po po
Stack it up stack it up
I say Stack it all up
Bose po Bose po Bose po po
Stack it up stack it up
Stack it all up
Bose po Bose po Bose po po
Stack it up stack it up
I say Stack it all up
Written by: Dele Oluwadamilare Michael
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...