album cover
Wait
24
Christian & Gospel
Трек «Wait» вышел в 26 апреля 2024 г. г. на альбоме «{albumName}» (лейбл «BLU MUSIC INTERNATIONAL»)From My Heart X Wait - Single
album cover
Дата релиза26 апреля 2024 г.
ЛейблBLU MUSIC INTERNATIONAL
ЯзыкEnglish
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия
BPM95

Слова

She tell me say
I no reach am for level
He get cars
He get houses and money
He Dey travel go Dubai Paris
That kind level
He say he go show me things
I never see
Shey you Dey hear so
Loving you no be crime
But I no wan suffer I no Dey lie
If you want me make you try
To do something with your life
If I poor today
E no mean say I go poor tomorrow
If e bad today
E no mean say e go worse tomorrow
There’s light at the end of the tunnel
After the darkness
Day go break o
Make you wait o
Make you wait o
I don hustle
I don struggle
I don strive
Sunday to Sunday
So that me sef go arrive
E no get wetin I no do
E no get where I no go
Place to place to find my light
I even pray day and night
Hustling no be crime
See I don hustle
I don try
I wan go find another way
That na all I’ve come to say
If I poor today
E no mean say I go poor tomorrow
If e bad today
E no mean say e go worse tomorrow
There’s light at the end of the tunnel
After the darkness
Day go break o
Make you wait o
Make you wait o
If I poor today
E no mean say I go poor tomorrow
If e bad today
E no mean say e go worse tomorrow
There’s light at the end of the tunnel
After the darkness
Day go break o
Make you wait o
Make you wait o
Make you wait o
Make you wait o
Written by: Steven Oghenemaro Agbaweh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...