Видео

Victony - Stubborn (Lyrics) Ft. Asake
Смотреть видео на песню «{artistName} — {trackName}»

В составе

Создатели

ИСПОЛНИТЕЛИ
Victony
Victony
Вокал
Asake
Asake
Вокал
МУЗЫКА И СЛОВА
Anthony Victor
Anthony Victor
Композитор
Ololade Ahmed
Ololade Ahmed
Тексты песен
Oluseni Oyinlola
Oluseni Oyinlola
Тексты песен
Westen Weiss
Westen Weiss
Тексты песен
McCulloch Reid Sutphin
McCulloch Reid Sutphin
Тексты песен
Sebastián López
Sebastián López
Тексты песен
Chuma Hoodini Nwokike
Chuma Hoodini Nwokike
Тексты песен
ПРОДЮСЕРЫ И ЗВУКОРЕЖИССЕРЫ
Westen Weiss
Westen Weiss
Продюсер
1Mind
1Mind
Продюсер
KTIZO
KTIZO
Продюсер
Liz Robson
Liz Robson
Инженер звукозаписи

Слова

(KITZO) Yeah, yeah (another world) Yeah, yeah, yeah Yeah Solo, solo, solo, solo You know I've been riding solo Before my 'tori get promo Now dem dey call me idolo Idolo, idolo, idolo Make nobody call me idolo again No idolo wey fit perfect When I dey wear my Dunlop When I dey wear my Dunlop When I no geti kọbọ See Aboniki full my cupboard O ni, "So many things you dunno So many things you dunno" (dunno) Me, I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum Ayy, ayy, stubborn Me, I no dey hear word o (I stubborn) And I stubborn gan ni (stubborn) Me, I no fit be your idolo (stubborn) Ayy, ayy, stubborn Me, I no dey hear word, oh (I stubborn) Me, I no fit be your idolo (ọmọ, mo stubborn gan) Mo stubborn gan (stubborn) Yeah, dunno (dunno), make I carry dem go where dem no know Make I give dem the steps like Poco Originality, no be bobo, hmm Ọmọ iya mi, owo ni koko (owo ni koko) I dey fight all the wars on a low-low (low, low) Gbe kolos, emi nikan on a solo (solo) E be like say ye, I don kolo Jago say, "Na lie," uhn-uhn, say na igbo (stubborn) Hm-hm Ọlọhun (Ọlọhun) Ẹlẹda mi majẹ ń ṣ'Ọlọhun (ṣ'Ọlọhun) Bukata mi o ti pọ gan o For my family, I be stubborn I be stubborn Ọmọ ọgbọn (stubborn) Enter their body like two guns Ka-ka-ka-ka, wọn ni ku tan Yeah-yeah, yeah, yeah Ayy, ayy, stubborn Me, I no dey hear word o (I stubborn) I stubborn (stubborn) Me, I no fit be your idolo (stubborn) Ayy, ayy, stubborn Me, I no dey hear word, oh (I stubborn) Me, I no fit be your idolo (I stubborn) (stubborn) Stubborn Yeah, Rambo That man he is a bombo Normally shey ajẹbo sef na hustler Get to the money pronto Dey-dey call me Dike like Tonto From Igbo Elerin to Igando I've never been missing in action They start to dey call me Uche Jumbo When I dey wear my Dunlop When I dey wear my Dunlop When I no geti kọbọ When Aboniki full my cupboard O ni, "So many things you dunno o–, so many things you dunno" Me, I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum, yeah Ayy, ayy, stubborn Me, I no dey hear word o (I stubborn) (Stubborn) Me, I no fit be your idolo (I stubborn) (Yea-yea, oh) ayy, ayy, stubborn Me, I no dey hear word, oh (I stubborn) Me, I no fit be your idolo (I stubborn) Stubborn
Writer(s): Sebastian Alfredo Lopez, Mcculloch Reid Sutphin, Osabuohien Osaretin, Westen Weiss, Chuma Nonso Nwokike, Victor Ebuka Anthony, Ololade Ahmed, Oluseni Paul Pyinlola Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out