Создатели
ИСПОЛНИТЕЛИ
Natty Chillz
Бас-гитара
МУЗЫКА И СЛОВА
Natty Chillz
Автор песен
ПРОДЮСЕРЫ И ЗВУКОРЕЖИССЕРЫ
Ransom Beatz
Продюсер
Слова
Hey!!!!
Verse 1
One way and you know I'm done
I no Dey like make them spoil my fun
Make unu no let me burst my gun
And when I come I Dey blow my horn
Come rain and come the sun
We go Dey maya all night long
Everywhere good and everything nice Oya put am for my head like weavon.
Me and my people we Dey samwankwe
All night all day keep it 100
Anything you want baby girl that one Dey
Anywhere I Dey nah where wey the money Dey
Chorus.
Hmmmmm!!!
Me I Dey make them Shake
(Shake)
Issa custom made
(Made)
Them Dey sing Hell Mary
(Hell Mary ooo!!!)
Verse 2
Me I Dey like catch cruise like this
Make nobody disturb my peace
Couple Hennessy and we high on trees
Bad girl with the body affi squeeze
Hmmmmm!!!
Make your body no freeze
When you take wetin man don seize
(Aboy adjust oh)
Hmmmmm
Baby girl fi tease me
Aboy!!!!!!
Written by: Natty Chillz

