Создатели
ИСПОЛНИТЕЛИ
Ill Flowz
Исполнитель
МУЗЫКА И СЛОВА
Destiny triumph Chinanuekpere
Автор песен
Слова
Uhmmm
Hmm Uhmm
Sometime...
Sometimes
Sometimes The Wrong Road The Lead To The Right Path
I Lost My Soul
In This Journey Of Life
Still Don’t Know How I Take Dey Survive
Bro I Wish You What You Wish Me
(U Know I Wish What You Wish Me)
I No Fit Fail I Get My Reasons
(I No Fit Fail I Get My Reasons)
Too Many Things Wey Life Done Teach Me Gon Gon
(So Many Things Wey Life Done Teach Me)
I No Fit Fail I Get My Reasons 2x
I Don Learn
I Don Learn Good And Bad To Be Best
Motivating Myself When I Fail
I Dey Carry Myself Cos No Help
Dem No Send
Hope No Dey
So I Dey Hustle Monday To Sunday
Cuz I Came From A Place Where E No Dey
Baba Give Me Billi Make I Flex
I Dey Beg
Before You Judging Me
Remember No One Is Clean
We Must All Carry Last
Shey You Know That
We Gon Rest In Peace
I Must Keep Chasing My Dream
I No Send Wetin E Go Be
Baba No Reason My Sins
Get Reasons Na For Family
Sometimes The Wrong Road The Lead To The Right Path
I Lost My Soul
In This Journey Of Life
Still Don’t Know How I Take Dey Survive
Bro I Wish You What You Wish Me
(U Know I Wish What You Wish Me)
I No Fit Fail I Get My Reasons
(I No Fit Fail I Get My Reasons)
Too Many Things Wey Life Done Teach Me Gon Gon
(So Many Things Wey Life Done Teach Me)
I No Fit Fail I Get My Reasons 2x
Blast:
If Dem Give You For Morning
Try Get For Afternoon
Abi Make Dem Impregnate Girl
Wey They Go Marry For You?
As A Man Wey You Be
Na Better Trouble Wey You Dey
Even Dey Bills Wey You No Owe
Last Last Na You Go Pay
I No Sure You Fit Relate Sha
Cos You No Be Us
How You Dey Even Plan To Make Am
When You No Dey Work?
Eye Don Dey Red For Long
Even Before We Begin Smoke
Life Go Teach You Many Things
Wey No Even Dey Your Note
I Pray All My **** Stay Paid
And All These Bichs Get Laid!!
Cos I No Even Sure Wada Person Go Dey Till Old Age
Me I Just Want To Win
That Has Always Been My Dream
With All My Homies Pulling Up
Starting From Where We No Begin
Cos Life Sha
E Go Fuck You With Plenty Style
Put Dick For Your Yansh
E No Mind If You Get Paile
I Have Been On The Road Like Ashawo
Wey Wor Wor
Water Just Full My Eyes No Be Small Thing I See
(Setbacks No Be Small Na Why E Be Like I Dey Dull)
But All Thanks To My Mom
On G I Love You Till My Death
Even For My Next Life I Go Tattoo For My Chest
Written by: Destiny triumph Chinanuekpere

