album cover
Things
Afro-Beat
Трек «Things» вышел в 17 февраля 2025 г. г. на альбоме «{albumName}» (лейбл «8576400 Records DK»)Things - Single
album cover
АльбомThings - Single
Дата релиза17 февраля 2025 г.
Лейбл8576400 Records DK
ЯзыкEnglish
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия
BPM111

Видео

Видео

Создатели

ИСПОЛНИТЕЛИ
Ayomide
Ayomide
Вокал
МУЗЫКА И СЛОВА
Ayomide
Ayomide
Автор песен
ПРОДЮСЕРЫ И ЗВУКОРЕЖИССЕРЫ
Hemykul
Hemykul
Продюсер

Слова

So many things wey my eyes don see
Gone are the days wey I got nothing
Who I wan tell, moya run to Jah (Moya run to Jah)
Cuz he is the only surest plug on world
Omo my eyes don see my things on God
Who I wan tell if e no be Jah
(If e no be Jah)
This life come hard everyday
Person wey sabi no sabi again
Sheybi nah soap dem dey use guide
Omo mi o fo but I stand on God
Me I stand on God
Cuz I know say my grace nah 5G lite
So many haters on my side
Me I no check them anymore
Cuz I put them all on mute ahaha mute
Ojo ni mi mi o be ni kin sota
Eni binu mi ko rin irin ede
E no mean say I dey cause
But I just dey talk my mind
But I just dey talk my mind
So many things wey my eyes don see
Who I wan tell if no be Jah
Only baba God wey fit help
Human go check and dem go leave oh oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh
Ye ye ye ye ye ye
Written by: Adefisayo Ayomide Daniel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...