album cover
Sapiosexual
10 581
Со всего мира
Трек «Sapiosexual» вышел в 21 марта 2025 г. г. на альбоме « » (лейбл «Waka Music Limited»)Sapiosexual - Single
album cover
Дата релиза21 марта 2025 г.
ЛейблWaka Music Limited
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия
BPM109

Видео

Видео

Создатели

ИСПОЛНИТЕЛИ
Wendy Shay
Wendy Shay
Вокал
МУЗЫКА И СЛОВА
Wendy Addo
Wendy Addo
Автор песен
ПРОДЮСЕРЫ И ЗВУКОРЕЖИССЕРЫ
MOG Beatz
MOG Beatz
Продюсер

Слова

[Verse 1]
Oh my head
Oh my neck I dey carry overload
I'm a ten over ten
Beauty over dose
Wonyame a wenya adeɛ
Wogyae mea wabɔka
'Cause I fall for guys only
Wey dem geti high sense
[PreChorus]
I no go dey fall for your cedi cedi
Why you dey do am gidigidi
You show me your colorsi feeli feeli
I know you dey want am gidigidi
I no go dey fall for your cedi cedi
Why you dey do am gidigidi
You show me your colorsi feeli feeli
I know you dey want am gidigidi
[Chorus]
'Cause I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
Sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
[Verse 2]
See my body sift
I dey burst his head like tsunami
He say mi amor
Ebi your body wey dey ginger me
This boy say he wants me
He wants me to be his muse
He don take blood tonic
Get appetite want chew
[Verse 3]
So he can't concentrate o
He just dey gyrate o
Hallucinate o
But he can't penetrate o
[Chorus]
'Cause I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
Sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
Written by: Wendy Addo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...