album cover
Inside
17 150
Afro-Beat
Трек «Inside» вышел в 14 декабря 2023 г. г. на альбоме «{albumName}» (лейбл «Encore Recordings»)Inside - Single
album cover
АльбомInside - Single
Дата релиза14 декабря 2023 г.
ЛейблEncore Recordings
ЯзыкEnglish
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия
BPM114

Видео

Видео

Создатели

ИСПОЛНИТЕЛИ
KOJO BLAK
KOJO BLAK
Исполнитель
mcdonald braide
mcdonald braide
Ведущий вокал
МУЗЫКА И СЛОВА
Isaac Odoi
Isaac Odoi
Автор песен
Gabriel Mensah
Gabriel Mensah
Автор песен
mcdonald braide
mcdonald braide
Автор песен
ПРОДЮСЕРЫ И ЗВУКОРЕЖИССЕРЫ
Tough
Tough
Продюсер
Ugly
Ugly
Продюсер

Слова

You dey high on colos
No fit sleep on pillow
Henny no fit kill us
Father Lord come heal us
I no fit burst your balloon oh
Me sef want your own
When I face my mirror
Tell myself, Adotey, Adotey
No dey think too plenty
Mind dey pain me
Nobody go save me
I no fit to blame you
I dey on my journey
Oh my mind dey pain me
Tamo noko fee mi
I no fit to blame you
I dey on my journey
I know what you feel inside, Inside
You feel inside
I know how you feel inside, Inside
You feel inside
My brain
Oh my brain
Dey delay oh
Dey delay oh
This thing wey I don take
No go judge me
I'm tryna ease my pain
And as I dey my lane
No go talk I stubborn
E go pain me
Nobody go save me
I no fit to blame you
I dey on my journey
Oh my mind dey pain me
Tamo noko fee mi
I no fit to blame you
I dey on my journey
I know what you feel inside, Inside
You feel inside
I know how you feel inside, Inside
You feel inside
Written by: Gabriel Mensah, Isaac Odoi, mcdonald braide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...