album cover
Shoulder(Cry)
3
Christian & Gospel
Трек «Shoulder(Cry)» вышел в 6 июня 2025 г. г. на альбоме « » (лейбл «Sekrade»)Shoulder(Cry) - Single
album cover
Дата релиза6 июня 2025 г.
ЛейблSekrade
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия
BPM114

Создатели

ИСПОЛНИТЕЛИ
Phrv
Phrv
Исполнитель
Ajav Tordue Joshua
Ajav Tordue Joshua
Бэк-вокал
Sekrade
Sekrade
Исполнитель
МУЗЫКА И СЛОВА
Ajav Tordue Joshua
Ajav Tordue Joshua
Автор песен
Victor Eche Ekainu
Victor Eche Ekainu
Автор песен
ПРОДЮСЕРЫ И ЗВУКОРЕЖИССЕРЫ
Sekrade
Sekrade
Миксинг-инженер
TGIF
TGIF
Продюсер

Слова

I give, I give my burdens all to Jah
I cast my cares upon Him I no dey dull
Na wetin want over me
I get God, I get God
Nothing go fit sup
For this side wey we dey so
Nobody send you omo e be like ghetto oloun
To be a man no be day job
You gotta work hard, pray make you live long gan
Wipe all my tears, Father forgive
All of the sins wey I commit
Out of my greed
Me I plead
Till eternity till eternity
I go dey hope on God
When it gets rocky, problems plenty
I go dey call on God
Na Him call me He go sponsor me
He go always come on board
When my eyes heavy water wan comot
I dey cry for Hin shoulder ahh
Me I dey cry for God shoulder aaahh
I dey cry for God shoulder aaahh
Me I dey cry for God shoulder aaahh
I dey cry for God shoulder aaahh
Can't lie when I say that the pain is real
And sometimes I don't even know how to deal
I no be that guy to complain for real
I just suck it up and stay in my lane until
Another day comes with another one
'cos everyday different tins dey wey dey bother man
And even if I chat to my brother man
E get where e dey touch las las na another man
All of us want dey cope, we dey look for the hope
Strong men don dey fold dem dey crack like e dope
You go through the fire you gon come out as gold
E easy to talk till you slide down the slope
But the truth be say you no go know peace
If you no give God your cares make He go keep
So everyday I pray on this journey
That He keeps me, till the joy come in the morning
Till eternity till eternity
I go dey hope on God
When it gets rocky, problems plenty
I go dey call on God
Na Him call me He go sponsor me
He go always come on board
When my eyes heavy water wan comot
I dey cry for Hin shoulder ahh
Me I dey cry for God shoulder aaahh
I dey cry for God shoulder aaahh
Me I dey cry for God shoulder aaahh
I dey cry for God shoulder aaahh
Till eternity till eternity
I go dey hope on God
When it gets rocky, problems plenty
I go dey call on God
Na Him call me He go sponsor me
He go always come on board
When my eyes heavy water wan comot
I dey cry for Hin shoulder ahh
Written by: Ajav Tordue Joshua, Victor Eche Ekainu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...