album cover
WAVE
269
Afro-Pop
Трек «WAVE» вышел в 4 июля 2025 г. г. на альбоме « » (лейбл «SpinningStar Records»)CHIAGOZIEM - EP
album cover
АльбомCHIAGOZIEM - EP
Дата релиза4 июля 2025 г.
ЛейблSpinningStar Records
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия
BPM100

Создатели

ИСПОЛНИТЕЛИ
JE The #1 Baller
JE The #1 Baller
Исполнитель
МУЗЫКА И СЛОВА
Jason Ebie
Jason Ebie
Тексты песен
ПРОДЮСЕРЫ И ЗВУКОРЕЖИССЕРЫ
Jason Ebie
Jason Ebie
Продюсер
Dumex
Dumex
Продюсер

Слова

Eh Ai Oh Eh Ai, Eh Ai Oh Eh
Person wan ride my wave
Cause I've been on my way
Weather e be night or day, I go make am no delay
Person wan ride my wave
Cause I've been on my way
Whether e be night or day, I go make am no delay
Eh Ai Oh Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai
Eh Ai Oh Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai
Eh Ai, Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai oooo
Dem no fit stop am no
I take my shot na goal
My money just dey grow Ah, Eh Ai Eh Oh
Dem no fit stop am no
I take my shot na goal
My money just dey grow Ah, Eh Ai Eh Oh
Why dem wan do me wayo?
Naija boy about my ego
She wan go coast to coast, been around, around the globe
Take a shot now baby let's go
We don't need to park we can rendezvous
This ain't Noah's Ark but every thing times two
It don't even matter wahala don go ehhhh
Person wan ride my wave
Cause I've been on my way
Weather e be night or day, I go make am no delay
Person wan ride my wave
Cause I've been on my way
Whether e be night or day, I go make am no delay
Eh Ai Oh Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai
Eh Ai Oh Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai
Eh Ai, Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai oooo
Eh Ai Oh Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai
Eh Ai Oh Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai
Eh Ai, Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai oooo
Written by: Jason Ebie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...