album cover
Baptism
album cover
Трек «Baptism» вышел в 5 сентября 2025 г. г. на альбоме «{albumName}» (лейбл «Tonedef»)Baptism - Single
АльбомBaptism - Single
5 сентября 2025 г.
ЛейблTonedef
ЯзыкEnglish
BPM106
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия

Видео

Видео

Слова

[Verse 1]
Ini break your back
Do me wetin no good
The thing wey you dey hide
Baby, e don dey show
I like you when you’re high
Baby, wait for your boy
And if you die
Baby, take my soul
[Chorus]
If na do or die
I wanna die on this
See the way my bulala
E dey magnet your waist
I’ll be your holy father
Baptize all your face
Oh I wan devour
Devour you honey
[Verse 2]
Property
See person property yeah
Me sef
I don take ecstasy yeah
Normally
I no dey mix my fire with danger, so
I leave person daughter so what the fuck
[Chorus]
If na do or die
I wanna die on this
See the way my bulala
E dey magnet your waist
I’ll be your holy father
Baptize all your face
Oh I wan devour
Devour you honey
Written by: Marvelous Ebhodaghe, Michael Alagwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...