album cover
Allow
1
Afro-Beat
Трек «Allow» вышел в 31 октября 2025 г. г. на альбоме «{albumName}» (лейбл «AfroSundown Records»)Momentum - EP
album cover
АльбомMomentum - EP
Дата релиза31 октября 2025 г.
ЛейблAfroSundown Records
LanguageEnglish
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия
BPM115

Видео

Видео

Создатели

ИСПОЛНИТЕЛИ
Pop Theo
Pop Theo
Гармонический вокал
МУЗЫКА И СЛОВА
Mathias bassey
Mathias bassey
Автор песен
ПРОДЮСЕРЫ И ЗВУКОРЕЖИССЕРЫ
Wic3idess
Wic3idess
Мастеринг-инженер

Слова

Pop Theo
Ye ye
Dem know
Dem know
Dem know
Dem know
Dem know
One work money boss money boss
From Naija to London for vacation
Money de money de
Me and my **** boil
I getti girl for Ghana
She de do me something
Wahlie no lie
I like your mata me I want die here
Is allowed
Flexing in a club
Is allowed
I wake up I dey thank Allah
My **** them salute
When de see my bank alert
Ha is allowed
Order us oscroh is allow
With the thing wey no allow ye ye
Is allowed
Flexing in a club
Is allowed
I wake up I dey thank Allah
My **** them salute
When de see my bank alert
Ha is allowed
Order us oscroh is allow
With the thing wey no allow
Thing wey no allow
Aroma ginger me confirm me jor
Money too long you dey confirm me jor iya
Shey you wanna follow me vibe here
Shey you wanna follow me vibe
Ginger me confirm I like this your body
Me no fit leave you baby calm down
Make I see this your bom bom
Manage shake for me money Dey
Is allowed
Flexing in a club is allowed
I wake up I dey thank Allah
My **** them salute
When de see my bank alert
Ha is allowed
Order us oscroh is allow
With the thing wey no allow ha
Is allowed
Flexing in a club is allowed
I wake up I dey thank Allah
My **** them salute
When de see my bank alert
Ha is allowed
Order us oscroh is allow
With the thing wey no allow
Thing we no allow
Written by: Mathias bassey
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...