album cover
Blessed
album cover
Трек «Blessed» вышел в 16 января 2026 г. г. на альбоме «{albumName}» (лейбл «Nikkyrecords»)Blessed - Single
АльбомBlessed - Single
16 января 2026 г.
ЛейблNikkyrecords
ЯзыкEnglish
BPM103
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия

Видео

Видео

Слова

Started the life in POLY
Perosky fit relate
And we skip class down to the other side
Just to make it right
And all the many many many things
Ah don do just to make things right
And all the many many time
Wey I don strive just to make things fine
Then I start the local
All my **** dem call me Nikky
Dem call me jiggy, I feel like Jiggy
Without shi shi for my account
Then I start the local
All my **** dem call me Nikky
Dem call me jiggy, I feel like Jiggy
Without shi shi for my account
I am blessed
For the love you show me
I am blessed
I am blessed
I am blessed
I am blessed
For the love you show me
I am blessed
I am blessed
I am blessed
Started when I was 16
Young lad wey wan study the engine
Back then we dey read till the morning
Afternoon we dey chill for the library
We no get but we sailing
One meal for the road wey no plenty
I dey learn, I dey sweat, I am vexing
Result burst out, dem scam you for grading
Omo see the life hard
The school been show me shege back to back
Brother man, nobody tell me make I wise
The street don dey call me say make I jazz in
Omo las las e no hard
If you get the funds, sort am make you pass
Working all night make I dey alright
Certificate without money no be life
Money go fit buy that shit, no be lie
I am blessed
For the love you show me
I am blessed
I am blessed
I am blessed
I am blessed
For the love you show me
I am blessed
I am blessed
I am blessed
I am blessed
For the love you show me
I am blessed
I am blessed
I am blessed
I am blessed
For the love you show me
I am blessed
I am blessed
I am blessed
First year, no money to sort o
Hope lost where man wan start o
And all the many many many things
Ah don do just to make things right
And all the many many time
Wey I don strive just to make things fine
Written by: Chisom Favour, Destiny Chinecherem Nnanta
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...