album cover

COMPETI

1World2026
album cover
Трек «COMPETI» вышел в 30 января 2026 г. г. на альбоме «{albumName}» (лейбл «Kycker Music»)COMPETI - Single
АльбомCOMPETI - Single
Дата релиза30 января 2026 г.
ЛейблKycker Music
ЯзыкEnglish
BPM89
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия

Слова

Chorus
I No fit force nobody to see the vision
My moves so military, I’m on a mission
This one no be contest
But we gather ammunition
Told you from the onset
I no dey for competition
Soon you go see my story for television
Wetin i do? I finesse with precision
This one no be contest
But we gather ammunition
Told you from the onset
I no dey for competition
(With you)
Verse 1
My own pattern i dey cruise
 dey my lane and e dey move
Still reaching for the stars shine
Aiming for the moon
Many things i no fit prove
 I wouldn’t wish to be me, if i was you
(But)
You know say i dey gbona
Fya can cool
Ran many kilometer
To stack my bread up
The storm don’t last forever
So keep your head up
As we dey hustle brother
We still dey jelo
Abeg no rip another
Ogbeni fear God
Chorus
I No fit force nobody to see the vision
My moves so military, I’m on a mission
This one no be contest
But we gather ammunition
Told you from the onset
I no dey for competition
Soon you go see my story for television
Wetin i do? I finesse with precision
This one no be contest
But we gather ammunition
Told you from the onset
I no dey for competition
(With you)
Written by: David Morakinyo

Подвал Shazam

Выбери нужный язык:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Подпишись на нас

Loading...