album cover
Press Button
16 306
Music
Трек «Press Button» вышел в 19 июня 2026 г. г. на альбоме «{albumName}» (лейбл «emPawa Africa Music Services Limited»)Where Did Love Go?
album cover
Самые популярные
Последние 7 дн.
01:10 - 01:15
На прошлой неделе трек «Press Button» чаще всего распознавался примерно на 1 мин. and 10 сек..
00:00
00:10
00:50
00:55
01:10
01:35
02:00
02:15
02:30
00:00
02:39

Создатели

ИСПОЛНИТЕЛИ
Tekno
Tekno
Ведущий вокал
МУЗЫКА И СЛОВА
Augustine Miles Kelechi
Augustine Miles Kelechi
Композитор
ПРОДЮСЕРЫ И ЗВУКОРЕЖИССЕРЫ
Willis
Willis
Продюсер

Слова

[Verse 1]
Say de wan do me ojoro
Ojo jojojo (Oh Lord)
Ọmọ she wan knack me trankilo
Haba! wetin I do?
Why she like to de try me? I no know
Me wey be king like Solọmọn
Tell everybody "bia nu o"
She no fit change my frequency
[Chorus]
No dey eye me o
Why you dey eye me o?
If I talk anything, do anything
E no concern you
Oh yeah yeah
Whine o, make nobody go whine me o
No go dey whine
In case you don de forget
We go remind you o
We get memory
We go dey jogodo jogodo jogodo
Keep on rocking
Say we no big for nothing, yeah
Ọmọ press their button
We go dey kprokoto kprokoto kprokoto
Keep on rocking, hm hm
Say we no big for nothing, yeah
Ọmọ press their button
We go dey jogodo jogodo jogodo jogodo jogodo
We go dey kprokoto kprokoto kprokoto kprokoto
O ya press their button
O ya, o ya press their button
Ọmọ, ọmọ press their button
Make you press their button
[Verse 2]
You say you no materialistic
The thing I buy you say you like it
I thought you were into the mystic
Come make I check your heartbeat
I like the perfume for your armpit
It is so nice I expect it
Too much chop bon apetit
I should runaway but I want it
[Chorus]
No dey eye me o
Why you dey eye me o?
If I talk anything, do anything
E no concern you
Oh yeah yeah
Whine o, make nobody go whine me o
No go dey whine
In case you don de forget
We go remind you o
We get memory
We go dey jogodo jogodo jogodo
Keep on rocking
Say we no big for nothing, yeah
Ọmọ press their button
We go dey kprokoto kprokoto kprokoto
Keep on rocking, hm hm
Say we no big for nothing, yeah
Ọmọ press their button
Written by: Augustine Miles Kelechi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...