album cover
Miracle
133
Afro-Beat
Трек «Miracle» вышел в 6 мая 2026 г. г. на альбоме «{albumName}» (лейбл «12526765 Records DK»)NO CHALLENGE
album cover
АльбомNO CHALLENGE
Дата релиза6 мая 2026 г.
Лейбл12526765 Records DK
ЯзыкEnglish
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия
BPM131

Создатели

ИСПОЛНИТЕЛИ
Official_MOB
Official_MOB
Бас
МУЗЫКА И СЛОВА
Chukwuebuka Godstime Ezechukwu
Chukwuebuka Godstime Ezechukwu
Автор песен
ПРОДЮСЕРЫ И ЗВУКОРЕЖИССЕРЫ
Official_MOB
Official_MOB
Продюсер

Слова

When I'm down and my soul so worry
When trouble come and my heart trainable
And I'm still hoping for a miracle
I still dey pray make a miracle arrive
Heavy days but I carry my grace
Tears for my eyes but a smile for my face
Every step, yeah I walk by faith
Even in dark, I dey find my way
Through the loss, through the pain
I no fit stop, I no fit break
Cos my time dey come
When I'm down but my heart still dey believe
When the rain fall but I still dey breathe
Pocket low but my spirit no dey die
I still dey move till my miracle arrive
Long nights, still I hold my ground
Lost in thoughts but I no back down
Dem no know wetin I don see
But I still stand, I still believe
Every scar turn to melody
Every pain build my energy
From the struggle to victory
That's the sound of my destiny
When I'm down but my heart still dey believe…
When the rain fall but I still dey breathe…
Pocket low but my spirit no dey die…
I still dey move till my miracle arrive
Gwatagwan they call me M.O.B
There's no challenge
Written by: Chukwuebuka Godstime Ezechukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...