album cover
Bundle
3
Music
Трек «Bundle» вышел в 21 августа 2026 г. г. на альбоме «{albumName}» (лейбл «TSC»)B-SIDE TO LASGIDI
album cover
АльбомB-SIDE TO LASGIDI
Дата релиза21 августа 2026 г.
ЛейблTSC
ЯзыкEnglish
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия
BPM100

Видео

Видео

Слова

Omo ton ko gbedu ton dun o
Mo so fun won gbedu ton dun say e dey for mines
It’s not too much I can handle,
Don’t want nothing but my bundles
Make e dey for mines
Holla up
Make dem free me na
I no be the dayo to your erimma
You see me na
 I want the bema
Fine girls
No wan swim this river
Ohh
Want my mula
Omo me i want
Moooo ouuu la
Shine shine
She turn believer
Them be unbeliever
Wan Stack up
To the celling
Wetin be that
Sapa
I no wan see am at all
Road man no dey dull
Ahhh hey
Na paro no be money
I no wan see at all
She no understand how i’m living my life
Oh boy na the kpa wey dey make man love
Stack racks till tall like e kilimanja
Rolling w the gang for the mulla make me happy ohhhh
This your body
Ko sere omo dey
E dey gimme joy
 Omo i no fit maintain ahhh
Yansh like sandra Bene
I want to inbox
Send you my message
All of a sudden
She don talk say
She want make i dey call am baby
See the whining
Me wey dey find e money
I no fit do that thing
Call my line anytime
Anytime you need e piping
Ouuuu i no wan get you confused
You know wetin we dey do
But baby ima road man
I no get time to love you
Written by: Agbontalor Godday, David Osunde Monday, Gideon Richard Ekpe, Moyosore Oluwapelumi Mayowa, Mustapha Yahaya Hassan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...