album cover

Hello

30Afro-Beat2026
album cover
Трек «Hello» вышел в 9 сентября 2026 г. г. на альбоме «{albumName}» (лейбл «Baldoza ENT»)Hello - Single
АльбомHello - Single
Дата релиза9 сентября 2026 г.
ЛейблBaldoza ENT
ЯзыкEnglish
BPM190
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия

Слова

So no dey confuse mi
Sho n gbo mi
You nobi Jesus
No fit die for me
You wey dey preach
Sho ni gba gbo ni
Everything dem talk omo nah story
Lo o to ni
Joy is coming
Nah only you fit to change my story
I dey everyday on my grind
Olohun i no fit lie for you u u
E bo lowa ninu bibeli to sope ka ma mugbo
Everybody go die e ta siko wa bati to
Mo fori iyami be e o dakun joor bolatito
Any how e be won mo
E bo lowa ninu bibeli to sope ka ma mugbo
Everybody go die e ta siko wa bati to
Mo fori iyami be e o dakun joor bolatito
Any how e be won mo
Make i no beg o
My broda dey vex o
E say make i melo
Mama won say HELLO
Make i no beg o
My broda dey vex o
E say make i melo
Mama won say HELLO
Oremi so fun mi kilo n ko
Awon kan so kiri kilo n se
Asese tun se, omo bola!!!'
Awon ti o mo kan tan se
We no be set who be you madafucker
Ko n seru won make you call your father
For Una hood i be boss ma yan fa n da
Mo yo owo mi ninu toe pata pata
E bo lowa ninu bibeli to sope ka ma mugbo
Everybody go die e ta siko wa bati to
Mo fori iyami be e o dakun joor bolatito
Any how e be won mo
E bo lowa ninu bibeli to sope ka ma mugbo
Everybody go die e ta siko wa bati to
Mo fori iyami be e o dakun joor bolatito
Any how e be won mo
Make i no beg o
My broda dey vex o
E say make i melo
Mama won say HELLO
Make i no beg o
My broda dey vex o
E say make i melo
Mama won say HELLO
Written by: Seun Dimeji Ojo

Подвал Shazam

Выбери нужный язык:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Подпишись на нас

Loading...