album cover
Progress
album cover
Трек «Progress» вышел в 18 сентября 2026 г. г. на альбоме «{albumName}» (лейбл «9839557 Records DK»)Progress - Single
АльбомProgress - Single
18 сентября 2026 г.
Лейбл9839557 Records DK
ЯзыкEnglish
BPM113
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия

Слова

So, because you don buy 50, buy 100
For inside bush now
That means nobody reach U again for Dis life
Sey sey sey
Ehn Oya tear amapiano for meeee
Person wey God de progress
Na him una wan de oppress
All of una must regret
Na that time una go confess
Person wey God de progress (I de order oscro)
Na him una wan de oppress (for my GLE)
All of una must regret (I be Edo boy)
Na that time una go confess
If my money no sharp, all my guys go mount
Ask question, we no de cho cho cho
No be Philippines we de do for here
Na God de run am unto USA
Casala burst na here we de
We de order Oscro mama don pay
You don hear about Eddy banger Eduado
If fite burst them be like animal
Osaze Howfa where you de
Make we pull up, all this boys wan de use me play
Body de pepper me, Howfa
Na money de ginger me
Sey, emoshiokemeh where you de
Make we pull up all this girls wan de use me play
Body de pepper me, Howfa
Na money de ginger me (reeeee)
Person wey God de progress
Na him una wan de oppress
All of una must regret
Na that time una go confess
Person wey God de progress (I de order oscro)
Na him una wan de oppress (For my GLE)
All of una must regret (I be Edo boy)
Na that time una go confess
Sey, no de run your mouth, You know the matter
Go make money, this life no funny
Leave all those girl, no de fuol yourself
Ask for update, no de follow Conji
If no be money no de bother me
Yur mate de buy benz you de call dem retualis
Ozwor, ask question make dem help u
No be today we don de hear news
Osaze Howfa, where you de
Make we pull up, all this boys wan de use me play
Body de pepper me, Howfa
Na money de ginger me
Sey, emoshiokemeh, where you de
Make we pull up, all this girls wan de use me play
Body de pepper me, Howfa
Na money de ginger me (seyy)
Person wey God de progress (I de order oscro)
Na him una wan de oppress (for my GLE)
All of una must regret (I be Edo boy)
Na that time una go confess
Person wey God de progress
Na him una wan de oppress
All of una must regret
Na that time una go confess
Yea mana
A pa pa Pe pe eiii
T minor on the mic again
Yea mana
Brain Box
T minor on the mic again
Osaze Howfa where u de
Make we pull up all this boy wan de use me play
Body de pepper me, Howfa, na money de ginger me
A pa pa Pe pe eiii
T minor on the mic again
Yea mana
Brain Box
T minor on the mic again
If my money no sharp, all my guys go mount
Ask question, we no de cho cho cho
No be Philippines we de do for here
Na God de run am unto USA
Eiiii, Yea mana
T minor
Eii, yea mana
Written by: John Oshomare Aletagbor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...