album cover
Focus
album cover
Трек «Focus» вышел в 22 сентября 2026 г. г. на альбоме «{albumName}» (лейбл «Toowosky records»)Focus - Single
АльбомFocus - Single
22 сентября 2026 г.
ЛейблToowosky records
ЯзыкEnglish
BPM113
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия

Видео

Видео

Слова

You dey feel boy you no wan stand up
Dance I'm jamming now
WOS
You know I'm jamming now
You know I'm jamming now
You know I'm jamming nowwww
Rolls royce and Amg go too make sense
Na Jam o
Oku ego Weta ego
Nye m ego
Oku ego Weta ego
Nye m ego
Oku ego Weta ego
Nye m egoooo
Oku ego Weta ego
This dj is wosky
They say money can't buy happiness
If you give me the money I go still collect
I dey find the GBEDU wey go break internet
The things I dey reason with my interlect
I no dey rush life me I dey go direct
Use me play and i go use my sense
No be by who carry first
No be by people wey get too much sense
Rolls royce and Amg go too make sense
Focus make kasala no burst
Cos kasala no cost
And I no forr
Oremi padi mi
Ka jo lor
As I dey thanks God
Omo iyami
Make we dey keep up the grinding
No timing ahh ah ah
All of a sudden
My enemies start to dey panic
Dem been wan to dey find me
But I dey wosky me I dey jamming
Woss!
No change the topic
Only money be my happiness
Can't pick with my confidence
I dey waka with many men
Na my grace be my evidence
They say money can't buy happiness
If you give me the money I go still collect
I dey find the GBEDU wey go break internet
The things I dey reason with my interlect
I no dey rush life me I dey go direct
Use me play and i go use my sense
No be by who carry first
No be by people wey get too much sense
Rolls royce and Amg go too make sense
Heavenly banga ni
Para dey my body
Is a normal thing
I need more money
I dey for oversee
I just flew in for Grammy
Like it's nothing
Dem dey find me for paris
It is something
When I put on my Nike
And my white sleeves
Everyday I be shining
Like a diamond
No go dey wyn me jor
You no say the matter long
Olohun oluhun
I dey pray make the money come
And time is running Gan
Olohun
Me and poverty no fit ever combine
Lia lia
The ladies love me they can never deny
Oh my jiggy no dey waste time
And you see the life is a lifestyle
Focus make kasala no burst
Cos kasala no cost
And I no forr
Oremi padi mi
Ka jo lor
As I dey thanks God
Omo iyami
Make we dey keep up the grinding
No timing ahh ‎
Wosky mix
Written by: Raymond oluwasyi Martins
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...