album cover

Electrical

7 515World2022
album cover
Трек «Electrical» вышел в 9 декабря 2022 г. г. на альбоме «{albumName}» (лейбл «NGwide Media»)Electrical - Single
Дата релиза9 декабря 2022 г.
ЛейблNGwide Media
ЯзыкEnglish
BPM111
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия

Видео

Видео

Слова

I know you different o
Very anonymous o
You want to kill a man go
My girlie suffery slow down
I no go carry last o
For thisi moment o
Your figure 8 na something
You dey causi kongi
You dey cuti my heart o
Kpa kpa kpa
Passi electrician
Your body dey shock i my heart o
Kpa kpa kpa
Very electrical
You dey cuti my heart o
Kpa kpa kpa
Passi electrician
Your body dey shock i my heart o
Kpa kpa kpa
Very electrical
Yea yea yea
Oh my baby dorcasi
I go buy you Versace
Make our body attachi
I get biggie burutashi
Oh my baby dorcasi
I go buy you Versace
Make our body attachi
I get biggie burutashi
Oh my baby dorcasi
I go buy you Versace
Make our body attachi
I get biggie burutashi
Oh my baby dorcasi
I go buy you Versace
Make our body attachi
I get biggie burutashi
Burutashi
All night
All night long
We gonna party tonight
No need for long talks
I need you by my side
Every morning
Call me I am ready
Very necessary
Malo yimi lori
I know you different o
(I know you different o)
Very anonymous o
(Very anonymous o)
You want to kill a man go
(You want to kill a man go)
My girlie suffery slow down
I no go carry last o
(I no go carry last o)
For thisi moment o
(For thisi moment o)
Your figure 8 na something
You dey causi kongi
You dey cuti my heart o
Kpa kpa kpa
Passi electrician
Your body dey shock i my heart o
Kpa kpa kpa
Very electrical
You dey cuti my heart o
Kpa kpa kpa
Passi electrician
Your body dey shock i my heart o
Kpa kpa kpa
Very electrical
Yea yea yea
Oh my baby dorcasi
I go buy you Versace
Make our body attachi
I get biggie burutashi
Oh my baby dorcasi
I go buy you Versace
Make our body attachi
I get biggie burutashi
Burutashi
Written by: Ilebor Promise

Подвал Shazam

Выбери нужный язык:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Подпишись на нас

Loading...