album cover
album cover
Трек «Burn» вышел в 1 ноября 2026 г. г. на альбоме «{albumName}» (лейбл «The Class»)The Weekend Classes
Дата релиза1 ноября 2026 г.
ЛейблThe Class
ЯзыкEnglish
BPM101
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия

Слова

BURN LYRICS
Put me on the spot with my crew
Action film we go bully any goon
Runty Kala dun dey hungry bring food
We Collect all their shawtys dem be big fools Scatter the formation like COD
I go search and destroy all their POV
Put dem behind I dun dey cross the
Red Sea And I did it roughly I no dey with Moses
When people dey sleep I dey face my fears
Fighting all the demons wey wan off my flares
Kissing on my claro with the voices in my head
Even if na king I no send you sef
If you no know you go know say
No be joke o from way back I choke o
On a mission her neck o I choke o
All their planned work for here no dey work o
Man I ain't scared your house I go burn o
If them no go give me I go burn everything I go burn everything I go burn am If them no go give me I go burn everything I go burn everything I go burn am Mm kerosene go burn am burn am burn am
My kerosene go burn am burn am burn am
My kerosene go burn am burn am burn am
My kerosene go burn am burn am burn am
Oga march push am, dagger am, prove am wrong
Na we be the men dem dey call to feel among
Timberland boys when we come we go break your door
Anything we see we go burn we no really send
We no really care, I don even vex
Wetin you talk, I no even hear
See men for there clear road for dem
When we involve your eye go red
Make them no try me
You see that 90 milli
E must to find me
Tell them na Fela I be them no fit kpai me
Even if na Shanawole them no fit try me
Even if na sabo I dey or dey for town
I no too sending them face or who dey frown
Coz with my heavy kala go bring them down
All of them start to dey shake them hear my sound
VSU sound
If them no go give me I go burn everything I go burn everything I go burn am If them no go give me I go burn everything I go burn everything I go burn am Mm kerosene go burn am burn am burn am
My kerosene go burn am burn am burn am
My kerosene go burn am burn am burn am
My kerosene go burn am burn am burn am
If them no go give me I go burn everything I go burn everything I go burn am If them no go give me I go burn everything I go burn everything I go burn am
Mm kerosene go burn am burn am burn am My kerosene go burn am burn am burn am My kerosene go burn am burn am burn am My kerosene go burn am burn am burn am OTMADEITUP

Loading...