album cover
Why
2 334
Classical
Трек «Why» вышел в 22 сентября 2014 г. г. на альбоме «{albumName}» (лейбл «VI-Record»)Рай EP
album cover
Самые популярные
Последние 7 дн.
00:00 - 02:25
На прошлой неделе трек «Why» чаще всего распознавался по первым нескольким секундам.
00:00
02:30
00:00
04:17

Слова

Ehhh
Adami obanyi
Na Noel oo
Why, Why?
Nobody dey ask the question, Why? (Why?)
Everything dey sup before our eyes (Eyes)
What if what they told us was a lie?
Mmm
Why, why?
The bad dey live longer
While the good dey die
Life na raise na people wey be crook dey survive
What if all the doctrines was a lie?
Mmmm
Wait!
Answer me why o
Make una answer me why o
Why, why, why why?
Answer me why o
Answer me why o
Make una answer me why o
Why, why, why why?
Answer me why o
Make una answer me why o
Why, why, why why?
Why, why, why why?
Why, why, why why?
Why, why, why why?
Why?
A true believer no fit ask why
They say you're sinning
When you ask the whys
Accept by faith
And that's when you are right
Why should I drop my anwe ovivi for Ororo
Annointed oil
Add salt to water, holy water
Na my own be problem
As I dey break my Kola
You sef you dey break bread
So, sorry. Your way no superior
You're just white and I am black
Wait!
Answer me why o
Make una answer me why o
Why, why, why why?
Answer me why o
Answer me why o
Make una answer me why o
Why, why, why why?
Answer me why o
Make una answer me why o
Why, why, why why?
Why, why, why why?
Why, why, why why?
Why, why, why why?
Written by: Brandon Stone, Lilia Vinogradova
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...