Lyrics

Sabi boy Chimaga on d beat Oti ko won le lee'se oh Ijo mi ko won le lee le'se oh eh-hi Everybody wanna come follow me,follow me Follow me, follow me, follow me go Everybody wanna come follow me Follow me, follow me,follow me,follow me go Omo everything i do dem go want to dey do Dem dem dey try follow me,follow me do Everybody wanna come follow me,follow me Follow me,follow me,follow me go Ah ah ko won le'se oh (ko won le'se oh) Oko won lese oh (ko won le'se oh) A ko won le'se oh (A ko won le'se oh) They call me real dongon and i answer that Dont fight port harcourt and i answer that Any boy rock high and i am run am Emi know say me stand like i answer that I say i no wan know Me said i no wan know If i dey lie make water carry me go Make water carry me go (gbi gbi) When me say chill it Say that i here we can bell in (gbi) O boys know the settings We specialize in akokpa kwepi We live in amo gon try take in When me comfirm them think i'm an aqua Na boy, na life fire rate,nalai kimbama dana Baby come today, You see Everybody wanna come follow me, follow me Follow me, follow me, follow me go Everybody wanna come follow me Follow me, follow me, follow me,follow me go Omo everything i do dem go want to dey do Dem dem dey try follow me,follow me do Everybody wanna come follow me,follow me Follow me, follow me, follow me go Ah ahh ko won le'se oh (ko won le'se oh) O ko won lese oh (ko won le'se oh) A ko won le'se oh (A ko won le'se oh) No be say i no like unu No be say i wan fight unu Demma ride my style like bicycle Demma high my style like high school Demma put on me style like biscuit Any boy try me i tell em never risk it Dem fit know say man don twist it Tha time when me dey me know Them oh like kiffy When me comfirm them think i'm an aqua Na boy, na life fire rate,nalai kimbama dana Baby come today, You see Everybody wanna come follow me,follow me Follow me, follow me, follow me go Everybody wanna come follow me Follow me, follow me, follow me,follow me go Omo everything i do dem go want to dey do Dem dem dey try follow me,follow me do Everybody wanna come follow me,follow me Follow me,follow me,follow me go Ah ahh ko won le'se oh (ko won le'se oh) O ko won lese oh (ko won le'se oh) A ko won le'se oh (A ko won le'se oh) I say,I no wan know Me said I no wan know If i dey lie make water carry me go Make water carry me go oh (gbi gbi) I say,I no wan know Me said I no wan know If i dey lie make water carry me go Make water carry me go oh
Writer(s): Christopher Rudall, Ian Redman, Stuart Connor, Chris Henry, Tristan Henry Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out