Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Wizkid
Wizkid
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ayodeji Ibrahim Balogun
Ayodeji Ibrahim Balogun
Songwriter
Uzezi Oniko
Uzezi Oniko
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Legendury Beatz
Legendury Beatz
Producer

Lyrics

Legendary beat le-le legendary beat Legendary beat le-le legendary beat I get girl for my yard wey get big-big baka wey dey make me feel amazing gal I get one wey dey give me things I need aah-ahn I get one wey dey make me feel nice She slow dance, I no fit leave am gal I get one wey dey want give me kids and leave am aah-ahn But my gbedu is final, Wizzy baby baba nla won My girl wear designer, everything wey I give am final eh-eh I no like wahala, oh Wizzy baby baba nla won Say my gbedu is final when me drop everybody no dey tire eh-eh All of the girls go do anything for my love All of the boys go do anything for the money Dem dey dance to my music, dem show me love Girls wanna touch, wanna love dem want to love me You know say I gat one life, make I live am See I don try, hustle-hustle for street, I no lie Now see me I don dey chop life eh But my gbedu is final The girls dem like wear designer Wizzy baby kill da beat, I no dey tire When the gbedu drop for the club is final oh-oh My girl dey make me lose my mind eh I give am what she need My girl dey make me lose my mind eh Another girl I no dey see But my gbedu is final, Wizzy baby baba nla won My girl wear designer Everything wey I give am final eh-eh I no like wahala, oh Wizzy baby baba nla won Say my gbedu is final when me drops everybody no dey tire eh-eh Who gat the key to my Beemer? I say who am I? The girls dem sugar Call me the girl dem sugar, no one badder, number one, no one madder Say who's gat the key to my Limo? I say who am I? The girl dem dada Call me the girl dem daada, I run everything don-dada eh But my gbedu is final Wizzy baby baba nla won My girl wear designer, anything wey I give am final eh-eh I no like wahala, oh Wizzy baby baba nla won Say my gbedu is final When me drop everybody no dey tire, eh-yeah
Writer(s): Uzezi Eddie Oniko, Ibrahim Ayodeji Balogun Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out