album cover
Domot
album cover
Domot was released on February 27, 2016 by Ericmany Entertainment as a part of the album Domot - Single
ReleasedFebruary 27, 2016
LabelEricmany Entertainment
LanguageEnglish
BPM120
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Baby, oh, oh, hey
Lagos to Bangkok
(It's Eric Many)
Ehen
Oya show me the receipt o
Yo, Princeton
Oya shout out to Thomas
We finally famous
Right now, my name na comfort (Ehen)
Ifugogwadi comfort (Ehen)
Them talk say I sell my song
Oya show me the receipt o
Finally famous
E dey bang for their domot
Ebasha
Akoba da, komona
Won le ba, ebasha
Akoba da, komona
(Zoom, zoom, zoom, zoom) Ebasha
(Zoom, zoom, zoom, zoom) Akoba da, komona
(Zoom, zoom, zoom, zoom) Won le ba
(Zoom, zoom, zoom, zoom) Akoba da
(Princeton on the beats)
I dey kill am
City to city, dem feel am (Ehen)
My music dey fly like wizard (Ehen)
London to Ibiza (Eh-eh)
Nod her
Shawty say she want e Runtown
So I tell her, baby calm down
The way you whine fit bring a man down
Eh, man down
Shawty beat the girls dem hands down
Way she whine it down, she touch down
Whine am for the oga, eh
Ebasha
Akoba da, komona
Won le ba, ebasha
Akoba da, komona
(Zoom, zoom, zoom, zoom) Ebasha
(Zoom, zoom, zoom, zoom) Akoba da, komona
(Zoom, zoom, zoom, zoom) Won le ba
(Zoom, zoom, zoom, zoom) Akoba da
Oya take am to the street
I dey for the domot
Everyday I dey thank God
Say the boy e dey top chart o
I dey give them quit notice
Na me be their landlord
Lagos to Bangkok
The boy e dey collect o, oh
Ehen
Shawty whine am for me, ehen
I know you like it, ehen
When you ride it on me, ehen
Eh, ehen
She come down on me, ehen
Bending down e, ehen
I know you like it, ehen
Ebasha
Akoba da, komona
Won le ba, ebasha
Akoba da, komona
(Zoom, zoom, zoom, zoom) Ebasha
(Zoom, zoom, zoom, zoom) Akoba da, komona
(Zoom, zoom, zoom, zoom) Won le ba
(Zoom, zoom, zoom, zoom) Akoba da
We cause e wahala now
Oya, what is the matter now?
Boy is on fire now
Too late to retire now
Oya, Caroline
The way you whine is hard to find
Baby, don't waste your time
Don't know how you whine
Ehen
Shawty whine am for me, ehen
I know you like it, ehen
When you ride it on me, ehen
Eh, ehen
She come down on me, ehen
Bending down e, ehen
I know you like it, ehen
Ebasha
Akoba da, komona
Won le ba, ebasha
Akoba da, komona
(Zoom, zoom, zoom, zoom) Ebasha
(Zoom, zoom, zoom, zoom) Akoba da, komona
(Zoom, zoom, zoom, zoom) Won le ba
(Zoom, zoom, zoom, zoom) Akoba da
(Princeton on the beats)
Written by: Chikwendu Moses Chinedu

Loading...