Lyrics

When I call you You dey answer When you show up Devil dey run away When you stand tall, obo the darling king You no dey sleep sleep You no dey sleep sleep Thank you for the sun and the birds in air I no fit count the blessings wey you give to me Even when they run come them want to pull me down You no dey sleep sleep You no dey sleep sleep No way God wey make me see Another day (another day) Kilomofeso laye mi o Wetin I go give to you, Baba Ogini kam ga emere gi Alagbari eda Imela o Rock town in the building yeah You know say this how we do it now Obidogo, obidogo One, two, three, shut the devil out One by one, God is taking over You know what you see when you look into the mirror I am the son of the lion from Zion Shot in the air now One shot for the lion of Judah Another shot for God Almighty Now, you no dey sleep sleep You no dey sleep sleep No way God wey make me see Another day (another day) Kilomofeso laye mi o Wetin I go give to you, Baba Ogini kam ga emere gi Alagbari eda Imela o God wey make me see Another day (another day) Kilomofeso laye mi o Wetin I go give to you, Baba Ogini kam ga emere gi Alagbari eda Imela o
Writer(s): Kirk Bennett, Donald Dennis, Courtland White, Franklyn Waul, Janine Cunningham, Rory Gilligan Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out